Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Zlatan
Vocals
Jeriq
Vocals
ODUMODUBLVCK
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Omoniyi Temidayo Raphael
Songwriter
Tochukwu Ojogwu
Songwriter
Ani Jeremiah Chukwuebuka
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chech
Producer
Lyrics
[Intro]
Eh, eh, I don grow
Maazị Gburugburu (Leave there)
Praa
Ehn
ChechDaProducer
[Chorus]
Everybody follow, you no go
Abọbị put am for my body, I don blow
Tell them say "Odumodu don show"
Zanku pluck one babito, e don choke
Dey don broke, commot for band oh
Ọganigwe, when we lap, dem go give way
Dey don broke, commot for band oh
Ọganigwe, when we lap, dem go give way
[Verse 1]
Kuonbe jo, ah
Wetin man go do without akọnauche?
E no easy to get friend like David Adeleke
E no go wan know wetin sup anytime when maga no gree pay
20k, 30k, e no dey to carry wobe
Dem be dey shine like halogen, we be like candle light
I say one day, e go be tales by moonlight
I keep quiet, they think say I no wise
E shock dem say na double six e show when I roll dice
Obi Cubana no get two head (Eh!)
Jowizaza steady dey give them (Eh!)
New debit alert every weekend (Eh!)
I sabi men wey wicked
Inside Lambo', man like Chico
Cubana Chief, him money too much, no let six pack gree show (Eh!)
If you no get, you get, e show (Cubana go to gym (Kuonbe)
[Chorus]
Everybody follow, you no go (Akpụrụka)
Abọbị put am for my body, I don blow (Omo Ologo)
Tell dem say, "Odumodu don show" (Ebelebe)
Zanku pluck one babito, e don choke (Ọmalịcha)
Dey don broke, commot for band oh (Ogbe)
Ọganigwe, when we lap dem go give way
Dey don broke, commot for band oh
Ọganigwe, when we lap dem go give way
[Verse 2]
Kedụ ndị na-enye nsogbu n'obodo? (Ọọ anyịnwa)
Kedụ ndị ji nkata ekute mmili? (Ọọ anyịnwa)
Ụmụ ụwa kara aka, maka ụwa bụ akaraka
Okoro abatago, Okoronkwọ nye m ego
My men abụlọọkwa taata, ezigbo papa, ọbụrọọ ife tataa
Nnukwu kala maka nnukwu matter, bu mgbaji aka, hapụ m aka
Fa chọọ isugbu m na Nsugbe, fa amarọọ na adị m lucky ka Dube
Chimamanda, adị m iche
Ndị hood, I′m Ibile
Boys oh yeah (Oh yeah)
Boys oh yeah (Oh yeah)
Onitsha niile (Oh yeah)
Abakpa Nike (Oh yeah)
Ị fụ ndị one chance (Ọsọ na ije)
Mpịawa azụ (Ọsọ na ije)
Ikorodu, Jeriq, Odumodu
[Chorus]
Everybody follow, you no go (Akpụrụka)
Abọbị put am for my body, I don blow (Omo Ologo)
Tell dem say, "Odumodu don show" (Ebelebe)
Zanku pluck one babito, e don choke (Ọmalịcha)
Dey don broke, commot for band oh (Ọmalịcha)
Ọganigwe, when we lap dem go give way (Akpụrụka)
Dey don broke, commot for band oh
Ọganigwe, when we lap dem go give way
Written by: Ani Jeremiah Chukwuebuka, Omoniyi Temidayo Raphael, Tochukwu Ojogwu