Credits

PERFORMING ARTISTS
Balloranking
Balloranking
Vocals
Timaya
Timaya
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Balogun Olamilekan
Balogun Olamilekan
Songwriter
Inetimi Odon
Inetimi Odon
Songwriter
Balloranking
Balloranking
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shocker beats
Shocker beats
Producer

Lyrics

(Ilu) (Hey yo, bad man) Mm-mm, mm, mmm (Shocker l'oshe beat) After I make all the raba, me go tell dem "money no be everything" (money no be everything) Sh'òdémó pè òmi ò l'ótá, ah (òmi ò l'ótá jó) Water no get enemy (water no get enemy) This no be IG, na reality I go make am, even na vanity I give accolades to the real bruh, yeah When it come to hustle, we no normal here Dem be smiling inna mi face Applaudise, I paved way for miself Ómó, k'èmì shámá dàn Everyday, me I dey bomb You know say I be idan (ómó, make I just dey ball) Ómó, this kind vibe no regular (konto) I give dem something burst una medulla (sanko) You know we get funds, we popular (sanko) Anybody tackle me, ti tá'ku l'áyá You know say we been through the struggle but the future so bright Nobody circle, we keep rolling dice Anything for the bottle, make I cool my mind (tá'ku l'áyá) Mm-mm, cool my mind I realize when I open my eyes I go dey guys, singing far-far Má gbádun ló, mòti shishé all my life (tá'ku l'áyá) Wait 'till I get my money right You're gonna hate, but you all go dey alright I dey live my life, I dey follow you dey fight My brother, no be play-play The boy don tey-tey (tell me now), ye Shilalalala, bum bum shi'lee (ayy-ayy) All my ladies, dem ah whine it for me That's why anytime we come, we no look nobody face We no get time for their fakeness, and the things dem want to race Dem be smiling inna mi face Applaudise, I paved way for miself K'èmì shámá dàn Everyday, me I dey ball You know say I be idan (ómó, make I just dey ball) Ómó, this kind vibe no regular (konto) I give dem something burst una medulla (sanko) You know we get funds, we popular (sanko) Anybody tackle me, ti tá'ku l'áyá You know say we been through the struggle but the future so bright (ayy-ayy) Nobody circle, we keep rolling dice (ayy-ayy) Anything for the bottle, make I cool my mind (ayy-ayy, tá'ku l'áyá) Mm-mm, cool my mind I realize when I open my eyes I go dey guys, singing far-far Má gbádun ló, mòti shishé all my life (tá'ku l'áyá) Shilalalala, bum bum shi'lee, mm All my ladies, dem ah whine it for me That's why anytime we come, we no look nobody face We no get time for their fakeness, and the things dem want to race
Writer(s): Olamilekan Balogun, Usman Mudashiru, Odon Inetimi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out