Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Timaya
Timaya
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timaya
Timaya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Boombeatz
Boombeatz
Producer

Lyrics

[Chorus]
Me I no dey do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
Right now, I no dey do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
[Verse 1]
You no wan work, you want to chop, oh
You no wan strive, you want to flex, oh
You must serve before you be boss, oh
You no wan suffer, you wan enjoy, oh
[Verse 2]
Right now, me, I'm chilling in my Chulo Chulo way
God know, say I work hard to be where I dey
If you try to mess with me, I look the other way
But if you fuck up, you will never get away (Right)
[Chorus]
Right now, I no dey do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
[Verse 3]
Everything is popping up for my side
That's why the people eyes, they chook for my side
I got shooters wey fit cause homicide
Me, I dey sail every day with all of my guys
[Verse 4]
I say tank is full, person wey dey talk
Don chop belle full
Back inna the days, dem call me a fool
See me today, say my God, I'm grateful, it's Chulo way
[Chorus]
Say me I no dey do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
Right now, I can't do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
[Verse 5]
I say you no wan' work, you want to chop, oh
You don't wan' strive, you want to flex, oh
The thing we dey worry you dey for your body
Person wey dey fail, na like to complain
[Verse 6]
You no wan' work, you say, "Chukwubiko"
You go expect manna to fall from Heaven, oh, I
Person wey dey carry last you dey complain
The thing wey dey worry you dey for your body
[Chorus]
Ooh, gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
That's why I know dey do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
[Bridge]
If life give you pain, please pop champagne, oh
Don't give a damn, don't you complain, oh
See these people, dem a' insane, oh
[Bridge]
If life give you pain, please pop champagne, oh
Don't give a damn, don't you complain, oh
See these people, dem a' insane, oh
[Verse 7]
Me I tell them, me I see, oh, God, yeah, me look, there nobody for my side
Me, I look my left, my right, I see nobody for my side
Hustlers don't complain, we just figure it and slide
Tell we ready for the rainy day, only God dey my side
[Chorus]
Me I no dey do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
Right now, I no dey do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga (Right)
[Refrain]
You no wan' work, you want to chop, oh
You no wan' strive, you want to flex, oh
You must serve before you be boss, oh
You no wan' suffer, you wan' enjoy, oh
[Verse 8]
Right now, me, I'm chilling in my Chulo Chulo way
Everybody know say me, I don't give the fuck I dey
If you try to mess with me, I look the other way
But if you fuck up, you will never get away
[Chorus]
Right now, I no dey do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra, do gra gra, I no dey gberaga
Written by: Christian Edeh, Timaya
instagramSharePathic_arrow_out