Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Timaya
Timaya
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timaya
Timaya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Spotless
Spotless
Producer

Lyrics

[Intro]
Chulo, eh
Don Dada
Don Dada
Na we be Don Dada
Yeah, Don Dada
We be Don Dada
Na we be Don Dada
[Verse 1]
Telling me, telling me, telling me how you feel, eh
The people you dey help say na dem go fuck you up, eh
Make una telling me, telling me, telling me how you feel eh, eh, ah (Lego)
The people you show love to, na dem go fuck you up eh, yeah
[Verse 2]
To dey broke is a fuck up
I get guys wey I bring up
I pick dem from the bus stop, now if I call them dem no dey pick up (For the gbedu wey we dey)
All these guys wey dey insult (Continue), so nice and I won't stop
My level can never drop
I'm their role model, I'm their big boss (For the gbedu wey we dey)
[Verse 3]
Ooh, eh, all the money wey I get, I wanna hold it
I don't wanna go to the club one night and blow it, hear me now
Yeah, the best investment is on yourself, oh
I don't wanna hear say nobody come pick my call, no more
[Chorus]
What's my name? (Lego)
Don Dada (Chulo, eh)
Say again, Don Dada (Lego)
What's my name? Call me Don Dada (Chulo, eh)
Don Dada (Chulo, eh), I be ya Don Dada (Right)
What's my name? Don Dada
Say again, Don Dada
What's my name? (Lego) call me Don Dada
Say my name, Don Dada (Lego)
[Verse 4]
Everyday, everyday, everyday I just dey go
No time, no time
Dem dey hate, dem dey hate, dem dey see say me I get so much loving
I don't understand how you help a brother and he turn him back on you
Everyday till I die, they can never see me fall, that one na lie
[Verse 5]
Ooh, all the money in the world I wanna hold it (Stupid)
I don't wanna go to the club one night and blow it, hear me now
Yeah, the best investment is on yourself, oh (Don't believe people mehn)
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more
[Chorus]
What's my name? Don Dada (Papi)
Say again (Right), Don Dada (Papi)
What's my name? (Concur), Don Dada (Concur)
Don Dada (Right), I be their Don Dada (Right)
What's my name? (Chulo, eh), Don Dada
Say again (Right), Don Dada (Right)
What's my name? (Lego), call me Don Dada (Calling me)
Say my name, Don Dada (Lego)
[Outro]
(I love me, stupid, stupid, papi, papi, great Chulo
Right)
Written by: Timaya, Uche Augustine
instagramSharePathic_arrow_out