Top Songs By Phyno
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Phyno
Performer
Davido
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Phyno
Songwriter
Davido
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Soularge
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Finally I don make cash, oh
Anything for your bride price, oh
I pray to God make we no crash, oh
Cos our love no get spare parts, oh
Asa m, ị ma na agwa gị bụ the best part, oh
I no fit skip you to the next track, oh
Ekpele Chukwu zalụ m you, dey smart, oh
Anyị febenụ na first class, oh
[PreChorus]
Shey na you wey dey hold me down, when the raba e no dey
Mma nji gị tie play, I can't let you go, baby, no way
Baby, ị makatakwa, and if no be you, ị ma na mma nkwetakwa
They laughing at me, ma ha amaa nghọtakwa
[Chorus]
Say I go ride for you, oh
Go hard for you, oh
Maka ị mara mma na-ese okwu, oh
Nnwa dị mma, riwe m ego, my baby, oh
Ride for you, oh
Go hard for you, oh
Maka ị mara mma na-ese okwu, oh
Ihe dị mma riwe m ego, sọ gị, my baby, oh
[Verse 2]
Ndị obodo na ndị ezinaụlọ mụ, oh
Onye ọbụna ga-akpọkwa gị nwunye mụ, oh
Mkpụrụ mkpụrụ, m ga-akụkwa gị n'ubi mụ, oh
Onye ọbụna ga-akpọkwa gị nwunye mụ, oh
Finally, you go chop life, oh
You better live for my inside, oh
I no go disappoint, no be this life, oh
I no dey carry baka for this track, oh
Nnwa mara mma na-ese okwu
Baby, give me loving times two
She sabi cook, she sabi do
I never met nobody like you
[PreChorus]
Shey na you wey been dey hold me down when the raba e no dey
Mma nji tie play, I no go let you go, baby, no way
Omo jamisi for the matter, e jo ba mi gbe gbanawala
Oh, girl, this your waist no be here
[Chorus]
Oh girl, I go ride for you, oh
Go hard for you, oh
Maka ị mara mma na-ese okwu, oh
Ihe dị mma riwe m ego, my baby, oh
Ride for you, oh
Go hard for you, oh
Maka ị mara mma na-ese okwu, oh
Ihe dị mma riwe m ego, sọ gị, my baby, oh
[Verse 3]
Ndị obodo na ndị ezinaụlọ mụ, oh
Onye ọbụna ga-akpọkwa gị nwunye mụ, oh
Mkpụrụ mkpụrụ, m ga-akụkwa gị n'ubi mụ, oh
Onye ọbụna ga-akpọkwa gị nwunye mụ, oh
Ọ kwa sọsọ mụ na gị ga-ebi, oh (Bịa o, bịa o, bịa o)
Anytime you call, I go ready, oh (Bịa o, bịa o, bịa o)
Nnwa malụ mma, nyekwa m ife ọ ga-eli, oh (Bịa o, bịa o, bịa o)
Asa m ji eme ọnụ, I go ride for you, baby, oh (Bịa o, bịa o, bịa o)
Written by: Chibuzo Nelson Azubuike t/as Phyno, David Adeleke t/as Davido