Lyrics

Spyro Or nor nor nor Yeah yeah You be the brush I be the paste You be judge and I be case You be treble I be bass Baby gone now are the days That I be searching for a babe You be my shoe, I be the lace All other girls see dem be fake I gat you all of my days Follow me kajo ma date No mind wetin dem say o ahh E ma wo awon eleyi They want to come between us baby them go fail Yawa de me I go demonstrate Baby baby baby baby I go dey for you I go dey I go say Sweet potato if you leave me na gobe Mami you no need make up You dey slay Baby baby baby baby I go dey for you I go dey Ema wo awon eleyi There's nothing in this life me I no fit do for you Everything I gat baby na for two But na you I go turn over for you Yeh! olomi yeh dakun dabo For you girl, I got my tatoo 'Cause baby I do, even if dem say na taboo I go still choose you Put your head on my Shoulder Make I pamper you Gbogbo nkan to ba fe, I go answer you yeah Suzy baby Cinderella oh Call my staff, tell my Amber rella You be tea and I be sugar mhhhh I be kizz and make you buga mhhh Bounce for me come my Ruger Tucheze paranawe, ohh baby love Foy you ibe ninja soldier man again Wali nyama uninja mboga maharage Tembea kwa kuringa mboga maana wee Umenishika mjinga zoba far away Oya check your mouth Eh Folake will be no more for me Oya check your mouth Eh Folake will be nah nah Oya check your mouth Eh Folake will be no more for me Oya check your mouth Eh Folake will be nah nah Awon eleyi They want to come between us baby them go fail Yawa dey me I go demonstrate Baby baby baby baby I go dey for you I go dey I go say Sweet potato if you leave me na gobe Mami you no need make up You dey slay Baby baby baby baby I go dey for you I go dey Ema wo awon eleyi It's Iyanya Make I talk Talku talku soro soke Make we open this matter Sjout at them my love life Open IG make I go on live As we dey love we dey desire Dey waka waka ayyy I for dey for you I for dey for you Like nice ma nia See the way I dey love See the way I dey love E dey be like kayanmata Pluto go bam bam Donto dey bam bam Don't go dey throwback... Awon eleyi I dey for you Baby dey for you Na gobe Hmmm You dey stay
Writer(s): Innocent Idibia, Davido Adeleke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out