Music Video

Featured In

Lyrics

[Intro]
Your body , body body
Your body, body body
Your body , body body
Your body …
[Chorus]
She say make I give her
Vitamin c, vitamin c
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
As I de pull-up na rain de fall ohh
Na so de thin de burn ohh
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
Oh yeah …
[Verse 1]
It is a vitamin something
Making her melanin popping
Her body soo weak need strong thing
She’s feeling lonely no fronting
Na na …
[PreChorus]
Your body, body body
You don’t need a doctor
Na me go de run your case
When you reach the bus stop
Make you just de come my place
If dem call you Uche
I go still de look your face
I go de look your face
[Chorus]
She say make I give her
Vitamin C, vitamin C
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
As I de pull-up na rain de fall ohh
Na so de thin de burn ohh
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
Oh yeah …
[Verse 2]
I give her vitamin wey de bring the ginger
The energy to loose control
Wetin I give her wey de sweet her
E dey sweet her and I cant deny
[PreChorus]
Your body, body body
You don’t need a doctor
Na me go de run your case
When you reach the bus stop
Make you just de come my place
If dem call you Uche
I go still de look your face
I go de look your face
[Chorus]
She say make I give her
Vitamin C, vitamin C
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
As I de pull-up na rain de fall ohh
Na so de thin de burn ohh
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
Oh yeah …
instagramSharePathic_arrow_out