Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Spyro
Spyro
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oludipe Oluwasanmi David
Oludipe Oluwasanmi David
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Spyro
Spyro
Producer

Lyrics

[Intro]
Everybody kuku hear the gunshot
Now am down for you
Oh oh Spyro
[Verse 1]
Everybody kuku hear the gunshot
You shot me, now am down for you
Who caught me? Who?
Nobody fit caught me cheating on you
And even if dem say na taboo
I go still dey do oh yeah
Bobo no go die, unless to ba darugbo
And I go give you love, love, love until to ba sọ po to
[PreChorus]
Baby, like ori, ori o Olajumoke n lọ
Olajumoke, Olajumoke n lọ
I give you money oh I ready ko ma lọ
Oh baby gimme love
[Chorus]
Cause for you I go dey, I go dey
If anybody ask me when I go marry na today, na today
I no say I no get money, baby like Dangote, Dangote
Baby name your bride price, baby baby I go pay, I go pay
Anything you give me baby I go, I go take, I go take
And if you fall sick, I go pray, I go pray for you
Baby I go shake, I go shake
If any body try to take you away I go shake, I go shake (Ṣepe)
[Verse 2]
Mummy where you dey, body don dey shake oh, me want to take you
I no fit wait oh, e don dey tey oh, wetin you say oh oh
If I give you money, give you my love, which one you go take from me?
When my music no dey blow again, ṣe you go dey with me?
[Bridge]
I just wanna know (Ṣepe)
Would you let me know (Ṣepe)
Ain't gon let it go (Ṣepe)
Baby to ba fẹ mi (Ṣepe)
I just wanna know (Ṣepe)
Would you let me know (Ṣepe)
Ain't gon let it go
Baby to ba fẹ mi
[PreChorus]
Like ori, ori o Olajumoke n lọ
Olajumoke, Olajumoke n lọ
I give you money oh I ready ko ma lọ
Oh baby gimme love
[Chorus]
Cause for you I go dey, I go dey
If anybody ask me when I go marry na today, na today
I no say I no get money, baby like Dangote, Dangote
Baby name your bride price, baby baby I go pay, I go pay
Anything you give me baby I go I go take, I go take
And if you fall sick, I go pray, I go pray for you
Baby I go shake, I go shake
If any body try to take you away I go shake, I go shake (Ṣepe)
Written by: Oludipe Oluwasanmi David
instagramSharePathic_arrow_out