Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fireboy DML
Fireboy DML
Vocals
Asake
Asake
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adedamola Adefolahan
Adedamola Adefolahan
Songwriter
Ajibode Kehinde Olalekan
Ajibode Kehinde Olalekan
Songwriter
Peace Emmanuel Oredope
Peace Emmanuel Oredope
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
P Prime
P Prime
Producer
Irv Johnson
Irv Johnson
Mastering Engineer
Demetrius Bell
Demetrius Bell
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
Lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem
Dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem
Dem know me
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fii me slowly
[Verse 2]
Na the love wey I see
Na I'm wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d'aleba
Shoutout s'awon temi ninu shitta
Bandana l'ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
[Verse 3]
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe'won ni iscoming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
[Verse 4]
I'm never weak
I never cease
Till eternity
I'm on fire
My legacy
Will not die
My family
Is for life
Where dem dey
Who dem be? (Awon da!)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup
[Verse 5]
But lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem
Dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem
Dem know me
[Verse 6]
Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d'aleba
Shoutout s'awon temi ninu shitta
Bandana l'ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
[Verse 7]
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe'won ni iscoming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe'won ni iscoming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Written by: Adedamola Adefolahan, Ajibode Kehinde Olalekan, Ololade Ahmed, Peace Emmanuel Oredope
instagramSharePathic_arrow_out