Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Asake
Asake
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ahmed Olalade
Ahmed Olalade
Songwriter
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Producer
B.Banks
B.Banks
Recording Engineer
Nicholas Cavalieri
Nicholas Cavalieri
Engineer
Magicsticks
Magicsticks
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
It's lonely at the top
Lonely, lonely, lonely
Money on my mind
Money, money, money
Don't care what they yarning about me in particular
Ko kan mi, kan mi, kan mi
Out here on the road chasing my dream because I know
No one can chase it for me
[PreChorus]
Ọlọlọlade maa n gbọmọ lọ
Gbọmọ lọ
Bọrọkọtọ idi ṣọmọ lọ
Ṣọmọ lọ
Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ
No dey find anybody na money I want
Me I want
No dey hear wetin people dey talk
People dey talk
Wọn ti ge Asake leti lọ
Leti lọ
This life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе
[Chorus]
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be Vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger
[Verse 2]
Just carry girl baby no time
Bad boy me I dey fine
And at the same time me I dey high
Mo duro tan, mo stand out calm down
You go dey fine like fine wine
No decline
Sing about it
Extraordinary things
Show me love
I go show you more
O pọ lọpọ, pọ
Wo bo ṣe n ṣe, wo bo ṣe n ṣe
Ọmọ e don tey, je a ṣere gele
Mo n fọ f'aye, mo ti fọ f’aye
Ye, ye
[PreChorus]
Ọlọlọlade maa n gbọmọ lọ
Gbọmọ lọ
Bọrọkọtọ idi ṣọmọ lọ
Ṣọmọ lọ
Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ
No dey find anybody na money I want
Me I want
No dey hear wetin people dey talk
People dey talk
Wọn ti ge Asake leti lọ
Leti lọ
This life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе
[Chorus]
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be Vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger
Written by: Olamide Adedeji, Ololade Ahmed
instagramSharePathic_arrow_out