Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Portable
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Habeeb Okikiola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Habeeb Okikiola
Producer
Lyrics
Apostoli must to hear this
Ara mi dori ko dori, o dori pastor o pelu awon omo ijo
Omo olalomi again ni o, dem call me Portable baby o
Pastor no wan go heaven again o
Comot your eye for church money
Na pastor get am
Members donated bulletproof car for the pastor
And the same pastor got attack by who
By unknown gunmen
Security wey dey guide pastor o
Dem no get bulletproof car
Members wey dey follow pastor o
Dem no get bulletproof car
Only pastor and family
Dem dey use bulletproof car
Pastor no wan go heaven
Why you no wan go heaven?
Pastor no wan go heaven again o
Apostoli must to hear this
Apostoli must to hear this
Apostoli must to hear this
Pastor no wan go heaven
Why you no wan go heaven?
Pastor no wan go heaven again o
Member worshiping their pastor, dem never wise up
Security no get bulletproof car, many people peme leyin pastor o
Only pastor no die o
Ase omo oro ni pastor o
Members still celebrated the incident as a miracle o
Bulletproof car save the pastor not a miracle o
Apostoli must to hear this
Apostoli must to hear this
Apostoli must to hear this
Pastor no wan go heaven
Why you no wan go heaven?
Pastor no wan go heaven again o
Pastor no wan go heaven
Why you no wan go heaven?
Pastor no wan go heaven again o
Comot your eye for church money
Na pastor get am
Eni tio gbon lawe ma n gbo
Iwo na ma dira o
Pastor pade oluwo awo rawo na se pade lado
Emi ati pastor o, ajo ma n pade nibi tan ti se ogun owo
Won lo fi ejomi sun babalawo
Ko mope fans mi ni babalawo
O mu ejo mi do do alfa
Emi ati alfa n lajo ma faja o, ma faja o
Pastor no wan go heaven
Why you no wan go heaven?
Pastor no wan go heaven again o
Apostoli must to hear this
Apostoli must to hear this
Apostoli must to hear this
Apostoli must to hear this
Apostoli must to hear this
Apostoli must to hear this
Written by: Habeeb Okikiola