Credits
PERFORMING ARTISTS
King Rapsodi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
King Rapsodi
Composer
Erigga
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Pimpzbeat
Producer
Lyrics
Rapsodi
Them call me Rapsodi
Paperbio
Them call me Rapsodi
King Rapsodi
We all are blessed
But sometimes we don't see it
Living my life
No time to hate
No time to dey check time
For the people wey dey hate me
I no get time
Same day but different blessings
All time, he still dey bless me
God's time, he still dey bless me
He still dey guild me, he still dey cover me
The little I get, them dey vex oh
The little I Dey spend, them dey choke oh
This life i dey live, I no need stress oh
Me I no need stress oh
I say oh, oh my, oh my God
See all this **** wey dey call me blood
Na them wan stab me
Na them dey judge me
Na them dey talk about
I say oh, oh my, oh my God
See all this **** wey dey call me blood
Na them dey stab me
Na them dey judge me
Na them dey talk about.
Me I get **** wey dey damage me
Them dey savage me
Them say dem dey manage me oh
Me I get **** wey dey damage me
Them dey savage me
Them say dem dey manage me oh
I no Dey too rap
But when I rap, them no dey fit drag
Who be the best
I done cover from Warri enter lag
With one bag and slippers
For night I no Dey sleep house
Sleep on top of speakers
Who wan kill me promoters
Na life wey I Dey live be this
Your own na acting ****
Even the acting you still furk up
With the capping ****
You're ain't rapping ****
You're my side chick
Furk ona anyhow, anywhere
So discharge quick
Before I change am, no be today paper flow tight
How much you wan bet
No girl here go see me close pants
The money dey, guess what
She ready furk anything, suck anything
Pussy loose, fit swallow full Heineken
Rappers dey remind me
Bread and akara morning food
When them hot, you dey chop them
Don't be deceive fool
When them play my music two seconds
She off her clothes
But when them play your music
Two seconds na once she doze off
Me I get **** wey dey damage me
Them dey savage me
Them say dem dey manage me
Me I get **** wey dey damage me
Them dey savage me
Them say dem dey manage me
I feel the pains in my heart
I feel the pains in my soul
That's why me I put the pains in my song
I put the pains in my song
I feel the pains in my heart
I feel the pains in my soul
That's why me I put the pains in my song
I put the pains in my song
Written by: Erigga, King Rapsodi