Upcoming Concerts for Timaya & Don Jazzy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Timaya
Performer
Don Jazzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timaya
Composer
Lyrics
Killertunes is on the beat
Leggo
I concur (Hey)
I concur
Hey, Don Jazzy
Boy no fine I concur
Say I short I concur
Me I'm rich I concur
Everything I concur
I like woman I concur
I like to make una dance I concur
Nwanne shack alcohol oh, oh-oh, oh
Seen a man like me before
Have you ever seen a guy like this before
Upon all the scandals, I still dey scatter the floor
Anywhere you go, na so my music e go
Hey (Leggo)
Kpekele
Shake your kpekele, eh
Kpekele, jump around and kpeke, eh
Kpekele, jump around and kpekele
Make sure you start to dey kpekele, eh oh
Eh, eh
Concur (concur)
Concur (concur)
Yeba, concur (concur)
Concur
I dey killy beat I concur (concur)
Baby whine your bottom (bottom)
Nwanne shack alcohol oh, oh-oh, oh
Ahan
Orugo!
Ahan
Eh, see
Me I know say the people dem love me and I know oh
Na Baba God dey bless me and I know oh
Dem a love my style eh
I dey make dem happy
The people dem love my style eh
Dem say I dey make dem happy
The mama and the papa dem know me
Children just dey happy
My brother shack alcohol oh, oh-oh
Kpekele
Shake your kpekele, eh
Kpekele, jump around and kpeke, eh
Kpekele, jump around and kpekele
Make sure you start to dey kpekele, eh oh
Eh, eh
Concur (uh uh)
Concur
Yeba, concur (concur)
I concur (concur)
I dey killy beat I concur (concur)
Baby whine your bottom (bottom)
Nwanne shack alcohol oh, oh-oh, oh
Hey, Don Jazzy eh
(Mavin)
Oya ask around
I be the one dem dey talk about eh
Anything dem talk, e dey come to go
Na Baba God hey
O ne we gi, hey
O ne we gi, hey
Omo oni hem newi weya biko wey gboya hey
Osukor
Osukor sukor
Osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (oya pass)
I concur
Don Jazzy concur
Timaya concur
Oya why dem no go run come, eh
My head too big, I concur
I get big nose, I concur
I too dey floss, I concur
I'm the biggest boss, dem concur
I dey kill with beat, I concur
No time like you photo
I dey make them shakiti bobo
Everybody shakiti bobo
Ebebe, ebebe
Oya make I touch your bottom
Ebebe, ebebe
Oya make you lick your bobo
Kpekele
Shake your kpekele, eh
Kpekele, jump around and kpeke, eh
Kpekele, jump around and kpekele
Make sure you start to dey kpekele, eh oh
Eh, eh
Concur (uh uh)
Concur
Yeba, concur (concur)
I concur (concur)
I dey killy beat I concur (concur)
Baby whine your bottom (bottom)
Nwanne shack alcohol oh, oh-oh, oh
Suka Sounds
Written by: Timaya