Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
P-Square
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
May D
Songwriter
Tiwa Savage
Songwriter
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Songwriter
Peter Obumuneme Okoye
Songwriter
Lyrics
[Intro]
P-Square
And Tiwa Savage
With Mr. May D
We dey run the show, eh
[Verse 1]
Hey, pretty girl with your sexy body
Me love the way you move, you dey make me soji
Mr DJ you too sabi
So pon the sẹlẹnsẹ for the party
[Verse 2]
Baby girl, make you come to daddy
Make you sip some Hennessey and Bacardi
Daddy go rock you steady
'Cause you got me going on, eh
[Verse 3]
Na the way wey you dey do me
Dey move make dey trowey
Na the things wey you do
Wey dey make me dey wan pop Rosey
[PreChorus]
As the party starter
(As the party starter)
I come here to scatter
(I come here to scatter)
If you no fit enter
(If you no fit enter)
Make you go get fundamental
[Chorus]
And do as I do, do as I do
Do as I do, eh
Do as I do, do as I do
Do as I do, eh
As I dey do
(You dey do)
As I dey move
(You dey move)
Do as I do, do as I do
Do as I do, eh
[Verse 4]
I can go all night, boy, if you ready
Baby, follow my lead I like it nice and steady
You won't spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
Can we take it slowly?
[Verse 5]
As I rolled and I roll and I whining my hips, just watch me
And by the end of the night
I go dey by your side, make you touch me, yeah
[PreChorus]
As the party starter
(As the party starter)
Yeah
I come here to scatter
(Come here to scatter)
Yeah
If you no fit enter no fit enter
(If you no fit enter no fit enter)
Make you go get fundamental
[Chorus]
And do as I do, do as I do
Do as I do, eh
Do as I do, do as I do
Do as I do, eh
As I dey do (You dey do)
As I dey move (You dey move)
Do as I do, do as I do
Do as I do, eh
[Verse 6]
We a party starter
We step in a the place e no matter
Who you be?
Na who be your father?
Rude boy Mr P Don Dada
[Verse 7]
So follow me, follow me, baby data
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar e no matter
You be the phone, me the charger
[Verse 8]
Na the way she dey do me
Dey move we dey make me dey trowey
Na the thing wey she do
Make me dey wan pop Rosey
[PreChorus]
As a party starter (As a party starter)
I come here to scatter (Come scatter to scatter)
If you no fit enter (If you no fit enter)
Make you go get fundamental
[Chorus]
And do as I do, do as I do
Do as I do, eh
Do as I do, do as I do
Do as I do, eh
As I dey do (You dey do)
As I dey move (You dey move)
Do as I do, do as I do
Do as I do, eh
[Bridge]
O ya make you pon the sẹlẹnsẹ
Pon the sẹlẹnsẹ, pon the sẹlẹnsẹ
Make you pon the sẹlẹnsẹ
Pon the sẹlẹnsẹ, pon the sẹlẹnsẹ
O ya make you pon the sẹlẹnsẹ
Pon the sẹlẹnsẹ, pon the sẹlẹnsẹ
Make you pon the sẹlẹnsẹ
Pon the sẹlẹnsẹ, pon the sẹlẹnsẹ
[PreChorus]
As a party starter (As a party starter)
I come here to scatter (Come scatter to scatter)
If you no fit enter (If you no fit enter)
Make you go get fundamental
[Chorus]
And do as I do, do as I do
Do as I do, eh
Do as I do, do as I do
Do as I do, eh
As I dey do (You dey do)
As I dey move (You dey move)
Do as I do, do as I do
Do as I do, eh
Written by: Akinmayokun Awodumila t/as May D, Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy, Paul Okoye, Peter Obumuneme Okoye, Tiwatope Savage t/as Tiwa Savage