Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yemi Alade
Yemi Alade
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Kpoudosu
Victor Kpoudosu
Composer
Yemi Alade
Yemi Alade
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Effyzzie Publishing
Effyzzie Publishing
Editing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
When the money come, I go change my face
All of my fake friends we no go dey relate
When the money come, I go change my face
All of my fake friends we no go dey relate
[Verse 2]
Hmmm you know oooo
Everybody get opolo
Eh depend on the way wey you use am
This life na freelance ooo
Now am getting money ooo
Locate the bag and I secure ooo
Dem hating cos am getting
I no want make dem near me
[Bridge]
Over me
Ire ore, iro ooo
Iro repete
If you no love me now, make you no love me later ooo
Ire ore, iro ooo
Iro repete
If you no love me now, make you no love me later
[Chorus]
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later when I make that paper
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later when I make that paper
[Verse 3]
Shey you go dey if money no dey my pocket ooo
Back when I dey live my life on a low budget ahhh
I no dey pick your call
You dey vex for me
When I dey knock your door you dey form for me
When I dey for streets you no remember
When I dey Ebute metta
When you get money I been dey suffer
I been dey call, you no dey answer
[PreChorus]
Over me
Ire ore, iro ooo
Iro repete
If you no love me now, make you no love me later oo
Ire ore
Iro ooo
Iro repete
If you no love me now, make you no love me later
[Chorus]
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later when I make that paper
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later when I make that paper
[Bridge]
Decale Ma
Decale Ma
Decale Ma
Decale Ma
You know oooo (Decale Ma)
Everybody get opolo (Decale Ma)
(Decale Ma) Locate the bag and I secure ooo
[Chorus]
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later when I make that paper
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later when I make that paper
Written by: Victor Kpoudosu, Yemi Alade
instagramSharePathic_arrow_out