Featured In
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ruger
Vocals
Zlatan
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Uche Martins Chikwudi
Composer
Michael Olayinka Adebayo
Songwriter
Omoniyi Temidayo Raphael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kukbeatz
Producer
Milla Mix
Mixing Engineer
Lyrics
[Intro]
Ibilẹ
[Verse 1]
I'm obsessed, I am so in love with myself
I dey burst my own brain, still impressing myself
You cannot shame the shameless, first work on yourself
You no righteous reach the girls wey stand Osapa by 12
Locked myself in my stash house and I’m listening to Adele
Telling myself, "Ruger, go easy on them'
If I don kpuff them finish, who I wan compete with?
If I don lock them inside can, who dem wan con beef with?
[Chorus]
Money na water, and e no get enemy
Me and my bro, we go make am by any means
As it is, na mint full my jeans
We dey do give away, at all at all or anything
Who run am? Na bros J. run everything
Wetin be savings, omo, we don chop everything
As it is, na mint full my jeans
We dey do give away, at all at all or anything
[Verse 2]
I suppose go for xray 'cos everyday, man, I dey chest billing
Owu no go see me, and the money no go finish
Check my head to my toe, Alhamdulilahi, you go see the steeze
Diamond on me my neck, body don dey freeze
Fine fine girls, dem wan give me kiss
I no fit stay up all night, make I no collect money like usher
All my men dey para, abi make I show you my contact?
Enemies na bastard, they later throway salute and shun sir
Mo kala gan-an, Mr Joker, how much be my money in total?
Bros J, make I no see nemesis
I don dey collect head inside Mercedes
Even they do werey in God's premises
For days, lati ibẹrẹ Genesis
Ọba collabo ni ko sẹlomi
Ruger gbe wọn lọ pẹlu melody
[Chorus]
Money na water, and e no get enemy
Me and my bro, we go make am by any means
As it is, na mint full my jeans
We dey do give away, at all at all or anything
Who run am? Na bros J. run everything
Wetin be savings, ọmọ, we don chop everything
As it is, na mint full my jeans
We dey do give away, at all at all or anything
Written by: Michael Olayinka Adebayo, Omoniyi Temidayo Raphael, Uche Martins Chikwudi