Lyrics

[Intro]
Ta di ta dada, Ta di ta dada
Omo aye niyen yeah
Me I no fit tell dem
Me I no fit share dem
Omo I no fit clear dem
Bad Delta boi
[Verse 1]
Boy e get as e dey be o
No be every time prick stand e be konji
Make you no go gum body o
Say Instagram fresh
No mean say e get money o, e no mean say e get money o
Ehen
[Verse 2]
Abobi make I yarn you gist
The doings you dey see na plenty debit olohun
Even Fashola dey find credit and even Ambode they tight person
Ehen
[Verse 3]
So make dem no dey chyke person
Me I only learn from my life lesson
Say na ghetto wey me I dey wen dem kpai person
Omo ologo rora sare, omo ologo rora sare
Ehen
[Chorus]
Omo ologo no go cast
Omo ologo no too razz
Ehen
Omo ologo rora sare, Omo ologo rora sare
Ehen
Omo ologo no too cast
Omo ologo no too razz
[Verse 4]
See brother as you dey this jungle
No too grumble
Cause person wen no get suppose to humble
Im suppose to humble
Cos you know say
[Verse 5]
Na Oluwa dey package us
No go smoke Igbo for where them pack Hilux
Ojo dey vex even for bible self them catch Jesus
For the street na everyday dem dey debit us
Charley you for use your medulla
As you dey get your 10 dollar
You for keep am on a low
Say you for let nobody know
[Chorus]
Me I tell them say
Omo ologo rora sare, omo ologo rora sare
Ehen
Omo ologo no go cast
Omo ologo no too razz
Ehen
Omo ologo rora sare, omo ologo rora sare
Ehen
Omo ologo no too cast
Omo ologo no too razz
Ehen
[Outro]
Me I no dey send person
Me I get e fire wen go shenk person
Ghetto wen we dey dem too dey kpai person
Omo the ghetto wen we dey dem too kpai person
Me I no dey send person
Me I get e fire wen go shenk person
Ghetto wen we dey dem too dey kpai person
Omo the ghetto wen we dey dem too kpai person
Written by: Anthony Osekaje, Osekaje Oghenebrume
instagramSharePathic_arrow_out