Upcoming Concerts for Timaya
Similar Songs
Lyrics
[Intro]
I kill the beat
Dem Mama Soldiers (Records)
All the way from Niger Delta
[Chorus]
Leave me, make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Oh **** leave me make I pass
Chai, we no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lax
Say my own my own done better iyee
I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lax
Say my own my own done better iyee
[Refrain]
Olutu kpabota yee
Brokini brokini kpabota yee
Timaya dey here say
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa, eh
Olutu kpabota
Brokini brokini kpabota yee
Recoba dey here say
Everybody know say me dem be mama soldier, eh
[Verse 1]
As God don wear me crown
Some start to bone and some start to frown
They want to pull me down
You can never pull me down
[Verse 2]
As God don lift me high
See my destiny I swear e no go die
Recoba me I go fight to the sky, sky
[Verse 3]
6 feet below dem go go
Anybody wey no want make I grow
Fire go burn anybody where dey cause si fight is so koke
[Chorus]
Leave me make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Oh ****, leave me make I pass
We no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey my side iyee
Lailai I no go lax
My own, my own don better iyee
I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lax
My own, my own don better iyee
[Refrain]
Olutu kpabota yee
Brokini brokini kpabota yee
Dem mama dey here say
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa
Olutu kpabota
Brokini brokini kpabota yee
2 Solo dey here say
Everybody know say na me dem be mama soldier
[Verse 4]
Where I dey siddon to write song
Dem say 2 Solo no go live long
But we no mind the air we still strong
Sway the way we no do you wrong
[Verse 5]
**** abeg, we don blow dey make our dough
See dem siddon dey criticize o
See dem siddon dey analyse o
Olofofo can't stop our flow
I be allirion from 2 Solo
Osanobwa dey for my side o
If you like make you go babalawo
If you like make you no dance to my demo
[Verse 6]
My God don bless me eh
As I dey say me I dey kampe
Na who be you wey wan block my way
I swear to God, e dey waste e time eh
My God don bless me eh
As I dey say me I dey kampe
My name na DJ 2 Solo
A ma dem mama soldier
[Bridge]
Oh-oh, iyee-iyee
A ma dem mama soldier
Oh-oh, iyee-iyee
A ma dem mama soldier
[Chorus]
Leave me make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obstacle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Oh ****, leave me make I pass
Chai, we no dey the same classs
Obstacle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lax
Say my own my own don better iyee
I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lax
My own my own don better iyee
[Refrain]
Olutu kpabota yee
Brokini brokini kpabota yee
Olutu kpabota