Top Songs By Mr Raw
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Mr Raw
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mr Raw
Songwriter
Lyrics
[PreChorus]
People dey ask me
People dey ask me, yeah eh
People dey ask me
Na wetin dey shack me, hmmm?
Me I dey tell dem
I am in love with an angel, hmmm
Ahn ahn ahn
[Chorus]
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, hmmmm
[Verse 1]
I saw her on a Sunday morning
She look so fine and my heart starts burning, my heart starts burning
Uhn uhn uhn, my heart starts burning
Baby girl, if you give me heart
I promise, I'll never tear it apart
Anything you want, I swear, me I go
This na my promise to you
[PreChorus]
People dey ask me
Na wetin dey shack me, hmm?
Yeah yeah
Me I dey tell dem
I am in love with an angel, hmm
Ahn ahn ahn
[Chorus]
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, hmmmm
[Verse 2]
Nagode Allah, Allah sariki
The first time I saw her, I was heading to Garki
Na show business carry me go Abuja
But when I saw this pretty girl, mụnwa akụja
Only her beauty go make a man go crazy
So the best thing na treat her like democracy
Speak my mind, tell am how I dey feel
I have the right to express myself, and I will
Sister, I am able and capable
And I will always make sure there is food on your table
Even if I get soup and stew for deep freezer
Me I go still waka, commot go buy you pizza
Your type ehn dey very hard to find
If I waste time, I might get left behind
To summarize it, I am in love with you, girl
Hell no, I am in love with an angel
[Chorus]
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, hmmm
[Verse 3]
My future jewel of inestimable value
Baby you too set, chaị, who wan try you?
Na your type person go see, tie ewoo
Because your smile be like, nwanne, i jikwa ego?
No be for dream, e dey happen for real life
Sister, hmm, na only you go fit be my wife
The mother of my unborn children both male and female
So, biko, give me your phone number and email
I need to tidy up this runs
Since dem say opportunity comes but once
I go utilize this one take am win your heart
For you, I go surely finish anything I start
God don already bless the day we first met
I go buy you the whole world, give you heaven and earth
Even if I try and fail
I wont give up because I am in love with an angel
[Chorus]
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, hmmmm
Written by: Mr Raw