Top Songs By Sir derick
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Sir derick
Performer
Adedapo Aderele
12-String Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Sir derick
Songwriter
Lyrics
No food for lazy man
Na why I Dey hustle
Focus on my grind
Me sef one Dey bubble
Olohun emilokan
E esimagbo
All our effort gan
Everything go turn out good
Alubarika
ni mo gbadura
Mo wole Adua
Kunle si Jehovah eh
Ahmuda
Oga Niya Ahmuda
When dem see me yeah yeah
Make dem wonder
No pre
No pressure pressure baby
No pre
No pressure pressure baby
No pre
No pressure pressure baby
No preee
No pressure o
Wonder wonder
Make dem wonder
Dem Dey wonder
Ah ah yeah
Wonder wonder
Make dem wonder
Dem Dey wonder
Aimasiko lodamu eda
No be by ogba
Everything na time
When e reach my turn
Make I no lost
Make blessings surplus
Kori sha ma so mi
Alubarika
ni mo gbadura
Mo wole Adua
Kunle si Jehovah eh
Ahmuda
Oga Niya Ahmuda
When dem see me yeah yeah
Make dem wonder
No pre
No pressure pressure baby
No pre
No pressure pressure baby
No pre
No pressure pressure baby
No preee
No pressure o
Wonder wonder
Make dem wonder
Dem Dey wonder
Ah ah yeah
Wonder wonder
Make dem wonder
Dem Dey wonder
Ah yeah
Aimasiko lodamu eda
No be by ogba
Everything na time
Written by: Sir derick