Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Punchline Amund
Punchline Amund
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mayowa Ibidapo Amund
Mayowa Ibidapo Amund
Songwriter
Idris Olawale Bakare
Idris Olawale Bakare
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Phleksibu
Phleksibu
Producer
Peter “BUK” Onasanya
Mixing Engineer

Lyrics

Hello Shola
Yesterday I ask of you
Your mama tell me say
You don dey do yahoo yahoo
Hello Shola
Yesterday I ask of you
Your mama tell me say
You don dey do yahoo yahoo
So wetin you wan make I do
No be you dey tell me make I go to school
Say when I komot I go see better work
Now I’m finding out that rubbish no be true
Cos I waka under sun tire
Submit CV for everywhere wey dey wan hire
Go different interviews beg them to put me on trial
Waka from Iyana Ipaja to Lekki everyday
Only to get what? A salary of 30k
How I wan take use that one survive
Support my siblings, then pay my rent and start my life
When all my mates don dey build house dey marry wife
But me I dey here still dey hustle for a 9 to 5
Or shey na my fault say my own family poor
Problem wey money go solve, they tell you take it to God
I been wan travel abroad but I dey struggle to chop
Uncle wey promise to turn up no longer dey pick my calls
But you talk say make I no complain
Say everybody get the part where him shoe dey pain
Na why I dey my dey and respect myself
Shebi as you no help me then I go help myself
Hello Shola
Yesterday I ask of you
Your mama tell me say
You don dey do yahoo yahoo
Hello Shola
Yesterday I ask of you
Your mama tell me say
You don dey do yahoo yahoo
So how you expect make e be
You go dey for me
If I come your house and I beg money
You wey dey mock me every single time I dey in need
How dare you judge me for the path that I chose to be free
Cos where you dey when my mama dey hospital
And sorting her medical bills was impossible
No be ignore wey you ignore me when we come meet you
And now you got the nerve to judge me on some moral issue
Like what’s wrong with you
Like say if dem show you way you no go join them
Like say na me be the country only problem
I know it makes you feel good when you pass your judgement
If you need someone to blame, look at your fucking government
Wey carry our country money overseas
And leave me and you for here to hustle for their kids
Na why I dey my dey and respect myself
Shebi as dem no help me, i suppose help myself
Hello Shola
Yesterday I ask of you
Your mama tell me say
You don dey do ya ah ah ah ah ah ah
Hello Shola
Yesterday I ask of you
Your mama tell me say
You don dey ha! you don dey
Ehh Haaa!
Oni suru l’o ma tele yi pe
Ahhh Ahhaaaa
Oh Shola Shola
Shola Shola
Ooh Shola Ah Shola
Ooh Shola Ah Shola
Written by: Idris Olawale Bakare, Mayowa Ibidapo Amund
instagramSharePathic_arrow_out