Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Priesst
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Caleb Odugbose
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Louddaaa
Producer
Emmeno
Mixing Engineer
Lyrics
[Intro]
This guy call me now, ahn-ahn
Call me now, call me now
I want to ear your voice
[Verse 1]
See I dey face one or two but me I no be story teller
My Abuja people dem know me wella
Before Armani begin follow Peller
Ni mo ti n ṣiṣẹ
And normally, I for dey okay
If na only me, I for find my way
I sabi say I go shine one day
But na Oluwa get the final say
[Chorus]
If my family dey okay, then I dey okay for sure
Even when e no dey, mo ma kigbe, mo ma pe Ọlọrun
Kolo don dey empty but I know say no be for long
When family don dey okay, na then I go dey okay
[Bridge]
Bukata
E don dey gather
Plans dey scatter
Oluwa answer
You dey see my papa
The white hair don dey gather
Garri no go sour
Make the money yapa
[Verse 2]
I say when the day break please wake me
Them say joy dey come, I am waiting
If you know my story you no go hate me
E just no be my time, nobody fit underrate me
Ọmọ some na lesson
All na blessing
Shoutout to Dezny
That n***a na person
You say how far, well I'm coming from nothing
Life is a movie, it's very interesting gan-an n i
[Chorus]
If my family dey okay, then I dey okay for sure
Even when e no dey, mo ma kigbe, mo ma pe Ọlọrun
Kolo don dey empty but I know say no be for long
When family don dey okay, na then I go dey okay
[Bridge]
Bukata
E don dey gather
Plans dey scatter
Oluwa answer
You dey see my papa
The white hair don dey gather
Garri no go sour
Make the money yapa
Written by: Caleb Odugbose