Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Killbeatz
Killbeatz
Bass Drum
COMPOSITION & LYRICS
Ayodeji Ibrahim Balogun
Ayodeji Ibrahim Balogun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Killbeatz
Killbeatz
Producer

Lyrics

[Intro]
Ra-Q beats
Fire burn that mine
Fire burn bad man (Done)
[Chorus]
Jah Jah Jah Jah bless me
Yeah, you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say, "My Jah Jah Jah Jah bless me one"
Jah Jah Jah Jah bless me
Yeah, you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say, "My Jah Jah Jah Jah bless me one"
[Verse 1]
When I show for the party, see dem dey turn up dey go
When I show for the party, see dem dey turn up dey go
Yeah, dem know Wizzy baby, say I be killing the show
Yeah, dem guys dey for party and then the chicks dey for low
[Chorus]
I say, "My Jah Jah Jah Jah bless me"
Yeah, you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say, "My Jah Jah Jah Jah bless me one"
[Verse 2]
Good people go to heaven
Bad people go to hell
But where do gangstars go?
I say, "Where do my people go?"
My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe
I wanna know, I wanna know
What the government really gat to say, about the things wey dey happen
Wanna know, I wanna know
What the government really gat to (Higher)
[Verse 3]
My music playing, lou-lati-loud
And the girls dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling
They feeling Wizzy music everyday
Everyday dem see me dema wave
My music playing, lou-lati-loud
And the girls dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling
They feeling Wizzy music everyday
Everytime dem see me dema wave
Yeah, yeah
[Chorus]
Jah Jah Jah Jah bless me
Yeah, you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say, "My Jah Jah Jah Jah bless me"
Jah Jah Jah Jah bless me
Yeah, you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say, "My Jah Jah Jah Jah bless me one"
[Verse 4]
Please God, please God
I say, "Send me my daily bread"
I say, "Don’t put it where it’s hard to find"
Let my music tell the people story
Don’t let my life be a normal story
I wanna live in glory
Please God, please God
I say, "Send me my daily bread"
I say, "Don’t put it where it’s hard to find"
Let my music tell the people story
Don’t let my life be a normal story
I wanna live in glory
[Verse 5]
To the ghetto youths
Drop ya guns
Pick ya words
Done
Gunshots with the bam bam
With the bam, with the bam bam
International bam
Oh, yeah
Gunshots with the bam bam
With the bam, with the bam bam
International bam
Yeah, yeah, yeah
[Chorus]
I say, "My Jah Jah Jah Jah bless"
Yeah, you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say, "My Jah Jah Jah Jah bless me one"
Jah Jah Jah Jah bless
Yeah, you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say, "My Jah Jah Jah Jah bless me one"
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun
instagramSharePathic_arrow_out