Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gbolar Mighty
Gbolar Mighty
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gbolar Mighty
Gbolar Mighty
Composer

Lyrics

[Verse 1]
So the other day I was talking to my brother man on a low
Him dey tell me about some parole
E don run p dey wait money show
promise kele say she go fly Monaco
[Verse 2]
Brother man calm down you have to hustle for the dough
Nah kudi dey make man denge post
If money enter carry Chilalo
Hope say you get the code
[Verse 3]
Now they be like ọmọ mummy, why you taking kpoli?
Why you dey judge me, you no sabi the story
Na the journey turn me to a hooligan
Tell nobody that I was a holy man
Story go change if you believe in yourself
Ma ro ibi si'yan ma ba t'eyan jẹ
Mummy say gather money make e full bullion van
[Chorus]
Bọbọ hustle with all muscle
Make dem no call you yẹyẹ o
Make dem no tell you pẹlẹ o
As I dey go jẹjẹly k'ọmọ araye ma fi mi ṣe yẹyẹ o
Dem no fit do me yẹyẹ o
I no give woman belle o
Na money I dey find na money dey my mind
My journey pass kẹkẹ o
[Verse 4]
Na person way get money go chop this life
If you no get money them go push you out
You better keep praying and keeping fast
Believe in your hustle e go soon better
Me I wan get this money
O lord open my way for me
Shower your blessing on me
Let the rain of mercy fall on me
Logba logba logba
Ẹ jọ, ẹ jẹ n logba logba logba
Ẹ jọ, ẹ jẹ n logba logba logba
Ẹ jọ, ẹ jẹ n logba logba
Ori mi o
Logba logba logba
Ẹ jọ, ẹ jẹ n logba logba logba
Ẹ jọ, ẹ jẹ n logba logba logba
[Chorus]
Bọbọ hustle with all muscle
Make dem no call you yẹyẹ o
Make dem no tell you pẹlẹ o
As I dey go jẹjẹly k'ọmọ araye ma fi mi ṣe yẹyẹ o
Dem no fit do me yẹyẹ o
I no give woman belle o
Na money I dey find na money dey my mind
My journey pass kẹkẹ o
[Outro]
My feelings trying to control me
But my cbd taking me on a journey
Written by: Gbolar Mighty
instagramSharePathic_arrow_out