Top Songs By Timmy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Timmy
Vocals
Remzel
Vocals
Zinoleesky
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Timmy
Songwriter
Remzel
Songwriter
Zinoleesky
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vybz Ace
Producer
Lyrics
Call me your lover
Lyrical international bad man Pim Pim
Odoyewu say make you forget money bring nyash
This one say na first class
So many things
Wey Dey bother man
E come be like say you do jarz
Shey be you see pass
Sheybe na you see pass
Back in the days even when I no get shoe or na slippers
Baby ma lo Ko ba mi o
Go down like economy o
Ohema gbe su mo mi
Mi money come in biggie pounds
E plenty
Abi na manya ni o
Wey you wan sharki o
Madam bring sharki
Mi baby so bad when she whine that thing for me
Sheybe na your matter Dey ma mind
Anytime wey I Dey bored o
Say I Dey your door na me Dey knock o
Stop calling all the time you should call God o
Girl I'm stuck in traffic so I'm singing this song for you
Bami send address ma je ki n sonu
Ma worry ni pa daya ti mo gbe sorun
Shey you Dey test me ahn
She be bi she no be lesbian
She Dey laugh so hysterically
The way you Dey whine I fit get plenty cars for you
No do me anyhow
Sey you carry belle baby tell me how
Make we knack ki ni ise mi na
She as you Dey focused like its seminar
No Dey do me tumbo tumbo baskelebe
Bo shey redi iwo ni mafe e
Gimmie love and attention
I don't need your perfection now
My fine lady comment tu t'appelle
Your fine body go make me confess
Shocoloco bango shey
Take of your pant baby time no Dey
Sheybe na your matter Dey ma mind
Anytime wey I Dey bored o
Say I Dey your door na me Dey knock o
Stop calling all the time you should call God o
Girl I'm stuck in traffic so I'm singing this song for you
Bami send address ma je ki n sonu
Ma worry ni pa daya ti mo gbe sorun
Shey you Dey test me ahn
She be bi she no be lesbian
She Dey laugh so hysterically
The way you Dey whine I fit get plenty cars for you
No do me anyhow
Say you carry belle baby tell me how
Make we knack ki ni ise mi na
She as you Dey focused like its seminar
Shey you Dey test me ahn
She be bi she no be lesbian
She Dey laugh so hysterically
The way you Dey whine I fit get plenty cars for you
No do me anyhow
Say you carry belle baby tell me how
Make we knack ki ni ise mi na
She as you Dey focused like its seminar
Written by: Remzel, Timmy, Zinoleesky