Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
T.I BLAZE
Vocals
AratheJay
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Damilola "Dapper" Akinwunmi
Executive Producer
The Beat Murderer (TBM)
Producer
Lyrics
[Verse 1]
They don't know what I have been through
They don't know what I went through
We go smile outside inside we dey
Lowkey fight many many battle
As I see say life wan dey dribble me
I press o, mo lo sliding tackle
Ọwọ to dilẹ l'Eṣu ma n gbe
Nah why me dey steady calcu'
[PreChorus]
Many don spit to my face
Dangote money me dey chase
Many men dey for the lane
Obstacle plenty
E be like Mario game, e be like Mario
Many don spit to my face
Dangote money me dey chase
Many don fall for the race
Obstacle plenty
E be like Mario game, e be like Mario
[Chorus]
Hating e no be my thing
18 no be 19
I'm sick, I no need medicine
I be street and I getti OT
Young and I be OG oh
Capital GOD oh
No be small god oh
Mo kunle mo gbadura s'Ọlọrun Jeho
Ki iji aye ma gbe mi o
Ki iji aye ma gbe mi o
[Verse 2]
No, I no fit fight, no be my thing
6 figure plans on my mind since
I just want to vibe not to mention
Nti no mebɔ hard, M'ani kɔɔ mesɔ visine
I be going too hard on the concrete floor
Mese if I no dey house on the mic’n
Ngosra yɛde sra no ɛnyɛ vaseline
They wanna try but nokware ne sɛ
Boy nobody knows
I'm making plans, I'm selling hope
Make I feel so heavy oh
Jah Jah, hold me oh
When I feel so heavy oh
Physically sɛ m’adwene mu ka me kraa
If I’m alone on a lonely road
Hope you never thinking, I'm lonely oh
I got Holy Ghost
And I got all the bros
The streets dey hold me close
[Chorus]
Hating e no be my thing
18 e no be 19
I'm sick, I no need medicine
I be street and I get OT
I am gonna be OG oh
Capital GOD oh
No be small god oh
Mo kunlẹ mo gbadura s'Ọlọrun Jeho
Ki iji aye ma gbe mi o
Ki iji aye ma gbe mi o
[Outro]
Story of my life
Yes them wan me kpai, kpai
Na why I no looseguard
Let be balling sire
Written by: T.I BLAZE