Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Rybeena
Vocals
T.I BLAZE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adewale Atanda
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TBM
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Mama say make I no rush
Some kind things wey dey putt me in my feelings
Cos nigboro o ti di war
I dey tie belt no dey sag on my jean (No more)
Everybody just dey run, run, run
Lai ṣe pe we dey for Olympic
But making money is a must cos half bread is surely better than a chin-chin
A chin-chin, uhh uhh ai
[Chorus]
Call my dealer
Come give give me morning glory make I feel alright
Uh, uh, uhh
Jọ dakun faye mi dara
Them just fit sight my frog wọn o le yi lata
Oh, oh, aa, ai
[Verse 2]
Many many don sup
Many yawa go sup
Many men don kowale
Ṣebi orin mo n kọ
K'ọn to fun mi ni handcuff
Wọn sọ pe "mo fa nnkan"
Ile-aye, ile-asan
Dewale ṣo n gbọ mi?
Ọrọ pọ ninu iwe kọbọ
Skeleton for my cupboard
K'ọn ma lọ fi mi kọrọ
Iya fun ọmọ ti o gbọrọ
[Chorus]
Call my dealer
Come give give me morning glory make I feel alright
Uh, uh, uhh
Jọ dakun faye mi dara
Them just fit sight my frog wọn o le yi lata
Oh, oh, aa, ai
[Chorus]
Call my dealer
Come give give me morning glory make I feel alright
Uh, uh, uhh
Jọ dakun faye mi dara
Them just fit sight my frog wọn o le yi lata
Oh, oh, aa, ai
[Bridge]
Oh, oh, awe
E no be by who come kawe
Many don kpai for the game them sabi
Mo dupẹ Allahu Rabi
[Bridge]
Oh, oh, oo, oh, oh, awe
Ogo ni mi, ṣo sabi?
Jawe sẹnu bo dija re
Ṣo mọ pe ẹkun mi o ki n jẹran ikase
[Chorus]
Call my dealer
Come give give me morning glory make I feel alright
Uh, uh, uhh
Jọ dakun faye mi dara
Them just fit sight my frog wọn o le yi lata
Oh, oh, aa, ai
Written by: Atanda Adewale