Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
T.I BLAZE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
Songwriter
Lyrics
Wonder, wonder, wonder
I wonder, wonder, wonder
I wonder, wonder, wonder, oh-yeah
Mm, I wonder, wonder, wonder
I wonder, wonder, wonder
I wonder, wonder, wonder, oh-yeah
I wonder wetin for be my faith if I lost my faith in singing
I warned them before dem chop wetin no be their own
Now, they vomiting
Away from home, from Coast
My jam all over, carry league, unbeaten
If success is forbidden oh
Soh fun Pilate that "I'm sinning", kowa oh
Uh-uh, eni k'omode ko wa oh
Eni k'omode ko wa oh
Eni k'omode ko wa
Ko wa, ko 'shee, mo ishe
Ko mo, there's something, owo oh
Owo, eni k'omode ko wa oh
Eni k'omode ko wa oh-ohh
Eni k'omode ko wa
Ko wa, ko 'shee, mo ishe
Ko mo, there's something, owo oh
How many songs I record inna day, k'oto di pe igboro demi l'ade?
How many soap I go bath inna day?
Back am up with Orimolade
Mi dokita gimme, confirm say
"Igbo and liquor dey run in my vein"
Iyal'enu malo je nigba ti mo pada ri nigga ti won lo fi mi weh
Confirm ni, apart werey, confirm ni
Ay, tested and trusted, I got a call from Damini, ohh
From Davidi, another me is a parody, oh
Confirm ni, e no dey lag, na 40G
Ani won ni pe "ona kan o w'oja", w'oja oh
L'omu babalawo shee loader oh, mm-loader oh
Mm, ona kan o w'oja-w'oja oh
L'omu babalawo d'Ifa oroorun, ah
If e easy, he foh make am oh
You foh meet am for Benz
You foh meet am for mansion
Forgive and forget
E no mean say we be friends
You foh meet am for Benz
You foh meet am for mansion
Forgive and forget
E no mean say we be friends
Ani won ni pe "ona kan o w'oja", w'oja oh
L'omu babalawo shee loader oh, mm-loader oh
Mm, ona kan o w'oja-w'oja oh
L'omu babalawo d'Ifa oroorun, ah
If e easy, he foh make am oh
You foh meet am for Benz
You foh meet am for mansion
Forgive and forget
E no mean say we be friends
You foh meet am for Benz
You foh meet am for mansion
Forgive and forget
E no mean say we be friends
Ko wa oh, uh-uh
Eni k'omode ko wa oh
Eni k'omode ko wa oh
Eni k'omode ko wa
Ko wa, ko 'shee, mo ishe
Ko mo, there's something, owo oh
Owo, eni k'omode ko wa oh, mm
Eni k'omode ko wa oh-ohh, mm
Eni k'omode ko wa
Ko wa, ko 'shee, mo ishe
Ko mo, there's something, owo oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com