Top Songs By Maxee
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Maxee
Performer
Dai Verse
Performer
Ay.zed
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Moses Adelakun
Composer
Akandu Chinemerem Ifeanyi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Ay.zed
Producer
Lyrics
[Intro]
Zed
Maxee, yeah
Its Dai Verse, oh yeah
[Verse 1]
Way back in the ghetto
Wey before you go step, you go yẹwo
Everybody go wan see your end oh
Even if you dey hot you go mello
'Cause, this street forget oh
If e burst, you go wan show your leg oh
That be why I dey stand on my ten toes
No be all go wish you well oh, e well oh
[PreChorus]
But before I go, this is all I know
Say for now, I go live my life yolo oh
'Cause nobody knows how tomorrow goes
But for now, I go take my life melo oh
[Chorus]
No be will, no be might, na by God by my side
I dey fight for my life, I dey grind
If I lose, I go cry, e go show for my eye
I dey sing for my life, I dey grind, I dey grind for my life
[Verse 2]
Whatever I lay my hands on e go prosper
Carry my cross for my shoulder
Bad belle, back to sender (Back to sender)
If no be God, ọmọ, I for suffer
No love for street, them japa
Some people think say me I no go go far (Go far, go far)
Wetin go be e go be
Man no dey fear enemy
Ọmọ oro mi no retreat
So me I stand on my feet, no defeat
[PreChorus]
But before I go, this is all I know
Say for now, I go live my life yolo oh
'Cause nobody knows how tomorrow goes
But for now, I go take my life melo oh
[Chorus]
No be will, no be might, na by God by my side
I dey fight for my life, I dey grind
If I lose, I go cry, e go show for my eye
I dey sing for my life, I dey grind, I dey grind for my life
[Refrain]
I dey grind for my life
I dey grind for my life
I dey grind for my life
I dey grind for my life
Written by: Akandu Chinemerem Ifeanyi, Moses Adelakun