Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
T-Classic
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tolulope Ajayi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
EarDrumz
Producer
Lyrics
Waaa! Ita gba n gba lawa o
Oju e to n le koko yen
Iya lomabanbe be o
Omo wo lo n pariwo le yin yen
Ti n bayalabara
Oya e clear fun CLASSICAL BOY
They won give me medicine
After death what is the need?
You know say me I getti God my G
Nothing wey Dey fit do me
Awon shoboliyoke!
All they do na jealousy
Tell me what they want from me
They won put me for big gbege
I no come here come to play play
A ma le won won ma sare
Sorry me no be of Lele
I just won get this pay pay
You know
Am on my way way
You know am on my wewe
Me I just won get this pay pay
A ma le won won ma sare you know o
(Haaaa ehhhhh)
I don tell them but they no won believe ah
Gbedu Dey Body and I Dey deliver(Haa eeh)
When God say Yes I say Nobody say No
Nobody say No
Ololololololo
Dem say make I follow who know road
Dem say me I no fit cope
Thank God say me I getti shoko
You know say the street e cold
These days I dey sleep with one eye close
See I no Dey trust no one
I no Dey trust nobody
I no come here come to play play
A ma le won won ma sare
Sorry me no be of Lele
I just won get this pay pay
You know
Am on my way way
You know am on my wewe
Me I just won get this pay pay
A ma le won won ma sare you know o
(Haaaa ehhhhh)
I don tell them but they no won believe ah
Gbedu Dey Body and I Dey deliver(Haa eeh)
When God say Yes I say Nobody say No
Nobody say No
Ololololololo
I don tell them but they no won believe ah
Gbedu Dey Body and I Dey deliver(Haa eeh)
When God say Yes I say Nobody say No
Nobody say No
Ololololololo
Dem say make I follow who know road
Written by: Tolulope Ajayi