Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Leksyd
Leksyd
Performer
Vector
Vector
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onafuye Olalekan Timothy
Onafuye Olalekan Timothy
Songwriter
Olanrewaju Ogunmefun
Olanrewaju Ogunmefun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wavy O
Wavy O
Producer

Lyrics

Shey’di nla nla nla
wavy o
This life na 50 50
Weather you get or no get my jiggy
No stop to Dey grind my jiggy ah
When your time come my guy e go be like magic
Promoter go Dey find my iG oh
But you go see Alhaji
Awon’moge yen won le mi
Won le mi won le mi
How many people wan gbe mi
Make them no go kill me for my mummy ahh
When I Dey hustle like ogunlesi
Other boys yen won lazy
All of your girls them won le mi
Make them no go kill me for my mummy ahh
Mode le sha 20 don p for my woman
Buying designer
For my woman
Mode ma Shey di’nla nla nla for my woman
E no bad if I sha don p for my woman
Designer for my woman
Mode ma shey’di nla nla for my woman
For my woman ou oh yeah
Omo!
Mo le pa gbogbo yin ti for my queen
Arsenal mi nibon nla ninu feem
Forward with the strike
Onana touch your shin
Mix Gabriel and jesu for the team
So you know the attack is lizarazu
Onise t’ó le sise lo le gbadun
Bring the beef raw
Lion king no be zazu
But if you fly with
Then i got you
And shorties really love me too
But they don’t mean a thing if im loving you
Your so blessed only God was curving you
in the real He was carving you
God forbid!
Now Am looking at you back mmmnh!
Don’t walk away bring it back like zoom!
Vision- high definition
HD odesi dey
Mode le sha 20 don p for my woman
Buying designer
For my woman
Mode ma Shey di’nla nla nla for my woman
E no bad if I sha don p for my woman
Designer for my woman
Mode ma shey’di nla nla for my woman
Awon’moge yen won le mi
Won le mi won gbe mi
Make them no go kill me for my mummy ahh
Shey’di nla nla nla, Nla Nla Nla
Shey’di nla nla nla
Make them no go kill me for my mummy ahh
Shey’di nla nla nla, Nla Nla Nla
Shey’di nla nla nla
Make them no go kill me for my mummy ahh
Swaps Swaps
Written by: Olanrewaju Ogunmefun, Onafuye Olalekan Timothy
instagramSharePathic_arrow_out