Featured In
Top Songs By Rexxie
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Rexxie
Programming
Davido
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chisom Ezeh
Songwriter
Davido
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rexxie
Producer
Lyrics
[Intro]
Yo Rexxie pon this one
[Verse 1]
I no go lie, girl, this feeling so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart, me I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris, you go tell me bonjour
That na part one, you go see the part two
[Chorus]
Kilode?
You are, all that I desire (All that I desire na you)
You're all that I desire (All that I desire na you)
All that I require (All that I require for you) for you for you
[Refrain]
Nibo? Nibo?
Gegе, de'be
Limpopo, nene popo
Tule, ahh Rexxie ma pami nah
Ah, na me nah
Tule jar, tule joor
[Verse 2]
Ejiro, na you wey I go fuck 'til we age oh
Omo, this one no be luck, no be game oh
Omo, wetin be your plan with my Ejiro? Omo, my Ejiro
Nigboro, oro mi lon so nigboro
Oro mi lon so nigboro
Emi l'omo ton so nigboro, nigboro
[Chorus]
Kilode?
You are, all that I desire (All that I desire na you)
You're all that I desire (All that I desire na you)
All that I require (All that I require for you) for you for you
[Refrain]
Nibo? Nibo?
Gegе, de beh
Limpopo, nene popo
Tule jor, ahh Rexxie ma pami nah
Ah, na me nah
Tule jar, tule jor
Written by: Chisom Ezeh, David Adeleke