Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vector
Vector
Performer
Wande Coal
Wande Coal
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olanrewaju David Ogunmefun
Olanrewaju David Ogunmefun
Songwriter
Oluwatobi Wande Ojosipe
Oluwatobi Wande Ojosipe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr Kleb
Mr Kleb
Producer

Lyrics

Yeah
V-E-C-tor
Mama Maradona no know sey Maradona na Maradona
W-C
Mr Klem on the beat
Yeah
Mama Maradona with the soccer, yeah
E dey try hook me up with hin daughter, yeah
Maybe hin think sey I'm ajebutter
Olorun maje o resu to ma bota
Mama Maradona with the soccer eh
E dey try hook me up with hin daughter eh
Maybe hin think sey I'm ajebutter o
Olorun maje o resu to ma bota, yeah
You wey dey think say I am good for daughter, shior
Me wey no good for myself
I recognize I am looking out for that in a lady
Otherwise, I am needing no help
That's why I am not needing your baby, yeah
Your baby's pretty much crazy
See the future with her is hazy
That's a lie I didn't look, I am lazy
No time to dey pamper 'cause it's
Otedola bridge with a tanker rubbish, no hold up
I'm thinking to fly above it
Made a Beverly Naya of it
I have skin in the game, if you want to be diabolic
But I don't have time for it
I don't have time for her
Avoid the disease, if you don't have time for cure
Yeah!
Mama, Mama Maradona with the soccer, yeah
E dey try hook me up with hin daughter, yeah
Maybe hin think sey I'm ajebutter
Olorun maje o resu to ma bota
Mama Maradona with the soccer eh
E dey try hook me up with hin daughter eh
Maybe hin think sey I'm ajebutter o
Olorun maje o resu to ma bota, yeah
Omo igboro ni mi (Omo igboro)
Wo fe mo nkan ti mo ni (Wo lo fe mo)
W to the C (C)
VEC knows what I mean (Nah mean)
Transform ya
I'm talking Bumblebee (Bumble)
Don't even talk to me (Don't even talk)
I'm not the one you need (I'm not the one)
This your daughter
Keep your daughter
She be ajebutter
But I'm from the gutter
This ain't no match up (This ain't no match)
I ain't no perfect match
Tori mi o le fe Caucasian ahn
End of conversation
Mama Maradona with the soccer, yeah
E dey try hook me up with hin daughter, yeah
Maybe hin think sey I'm ajebutter
Olorun maje o resu to ma bota
Mama Maradona with the soccer eh
E dey try hook me up with hin daughter eh
Maybe hin think sey I'm ajebutter o
Olorun maje o resu to ma bota, yeah
Written by: Albert Joseph Charles, Caleb Dommanang Balasa, Olanrewaju David Ogunmefun, Oluwatobi Wande Ojosipe
instagramSharePathic_arrow_out