Lyrics

[Verse 1]
So the other day I was talking to my brother man on a low
Him dey tell me about some parole
E don run p, e dey wait money show
promise kele say she go fly Monaco
[Verse 2]
Brother man calm down you have to hustle for the dough
Na kudi dey make man denge post
If money enter carry Chilalo
Hope say you get the code
[Verse 3]
Now they be like ọmọ mummy
Why you taking kpoli?
Why you dey judge me you no sabi the story
Na the journey turn me to a hooligan
Tell nobody that I was a holy man
[Verse 4]
Story go change if you believe in yourself
Ma robi siyan, ma ba teeyan jẹ
Mummy say gather money make e full bullion van
Bọbọ hustle with all muscle
[Chorus]
Make dem no call you yẹyẹ o
Make dem no tell you pẹlẹ o
As I dey go jẹjẹly k'ọmọ araye ma fi mi ṣe yẹyẹ o
Dem no fit do me yẹyẹ o
I no give woman belle o
Na money I dey find na money dey my mind my journey pass kẹkẹ o
[Verse 5]
I’ve been on my grind
I’ve pushing my P money on my mind
Ah, I remember when raba no dey sapa gat me dramatised
Now me and guys
Pull up in a convoyp brother no be chais
So don't try to put yourself in my shoes e go just be oversize, yeh
Because rain wey favour farmer o ah, no favour bricklayer
I’ve been grinding since teenager
Baba bless me kemi le rire gba
Dem wan eraze me with eraser
But no forget say this boy na dream chaser
I’ve been grinding since teenager
Baba bless me kemi le rire gba
[Verse 6]
So the other day I was talking to my brother man on a low
Him dey tell me about some parole
E dey run p, e dey wait money show
Promise kele say she go fly Monaco
[Verse 7]
Brother man calm down you have to hustle for the dough
Na kudi dey make man denge post
If money enter carry Chilalo
Hope say you get the code
[Verse 8]
Because rain wey favour farmer o ah, no favour bricklayer
I've been grinding since teenager
Baba bless me kemi le rire gba
Dem wan eraze me with eraser
But no forget say this boy na dream chaser
I've been grinding since teenager
Baba bless me kemi le rire gba
[Chorus]
Make dem no call you yẹyẹ o
Make dem no tell you pẹlẹ o
As I dey go jẹjẹly k'ọmọ araye ma fi mi ṣe yẹyẹ o
Dem no fit do me yẹyẹ o
I no give woman belle o
Na money I dey find na money dey my mind my journey pass kẹkẹ o
[Outro]
My feelings trying to control me
But my cbd taking me on a journey
Written by: Adisa Moshood Adeola, Oladimeji Mujeeb Abiola, Victor Barnabas Nanribetmun
instagramSharePathic_arrow_out