Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gbolar Mighty
Gbolar Mighty
Performer
T Hadex
T Hadex
Performer
Mujeeb Abiola
Mujeeb Abiola
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Gbolar Mighty
Gbolar Mighty
Songwriter
Mujeeb Abiola
Mujeeb Abiola
Composer
Temilade Adekoya
Temilade Adekoya
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kogbagidi Academy
Kogbagidi Academy
Mastering Engineer
Plo Boi
Plo Boi
Producer

Lyrics

[Verse 1]
My mama look me for eye
Say na me born you well
That’s why I hustle well
I dey work I dey try o dẹ jọ Ọlọrun mi
Bukata pọ lọrun mi
[Verse 2]
Mama tell say make I work hard ninu aye mo ma lọ far
So me I stand gidigba
Any how e be akọbi ni mo jẹ everything is gonna be fine
[PreChorus]
So as e dey go make you use your sense
And in everything I do I be putting God first
And my third mainland I dey quickly burn them, ah
Alakọri them go talk nonsense, nonsense
But them for like know them for like know wetin dey there
As e dey sweet us e dey pain them
[Chorus]
To ba ti set ẹ ma mọ, to ba ri ṣo da mọ
Them wan make I fall yakata mama say na my time
As a glory child dem go talk my matter no worry
To ba ti set ẹ ma mọ, to ba ri ṣo da mọ
Wọn tun fẹ set me up I no fall for their traps
Ọmọ agba mo ya jara mi gba wọn o mọ
To ba ti set ẹ ma mọ, to ba ri ṣo da mọ
[Verse 3]
Iya lolu gbọwọ mi
To n tọju mi ni kekere
Ẹyin rẹ lo fi n pọn mi
Iya ku iṣẹ mi
[Verse 4]
Ọmọ waste a lot to gain a lot
O tun fe ra ile ora half a plot
Ẹ ri pe ile-aye o hard gan-an
Ẹni to n ṣiṣẹ gan-an o rere mọ
See my life me I dey on God
Ti n ba ti rowo mi o ronu mọ
Obinrin ko gbe sapa kan
To ba dolowo ko para lọ
[PreChorus]
So as e dey go make you use your sense
And in everything I do I be putting God first
And my third mainland I dey quickly burn them, ah
Alakọri them go talk nonsense, nonsense
But them for like know them for like know wetin dey there
As e dey sweet us e dey pain them
[Chorus]
To ba ti set ẹ ma mọ, to ba ri ṣo da mọ
Them wan make I fall yakata mama say na my time
As a glory child dem go talk my matter no worry
To ba ti set ẹ ma mọ, to ba ri ṣo da mọ
Wọn tun fẹ set me up I no fall for their traps
Ọmọ agba mo ya jara mi gba wọn o mọ
To ba ti set ẹ ma mọ, to ba ri ṣo da mọ
Written by: Gbolar Mighty, Mujeeb Abiola, Temilade Adekoya
instagramSharePathic_arrow_out