Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
MOONLIGHT AFRIQA
MOONLIGHT AFRIQA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Imaekhai Richard Igebina
Imaekhai Richard Igebina
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
Na fake fake love full the street of the internet
And if you no get mind, dem go scatter your mental health
Dem go fuck with your mind
Question your grind
Hate your divine
Dem go follow your matter vomvom
Till you tender your life
[Chorus]
How many more must to let go
Before you stop your Moroco?
How many men must to lock up
Before you barb dem bololo?
Shebi we both shout iyokoko
When we be loss Imole o?
How many men must to let go
Before you stop your Moroco?
[Bridge]
Why e come be sey na now
Now wey Afrobeat done dey fly?
They wan to put us asunder
Remember we dey for yonda dey come
Remember we dey for yonda dey come
Remember we dey for yonda dey come
[Verse 2]
Make you no go give dem what dey want
We no go fit to leave dem to use their deceit to spoil our device
But their words dey cut like a knife
And them go fuck with your mind
And them go hate your devine
Dem go follow your matter vomvom
Till you tender your life
[Chorus]
How many more must to let go
Before you stop your Moroco?
How many men must to lock up
Before you barb dem bololo?
Shebi we both shout iyokoko
When we be loss Imole o?
How many men must to let go
Before you stop your Moroco?
Written by: Imaekhai Richard Igebina
instagramSharePathic_arrow_out