Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Philip Kayode Moses
All Instruments
Miichel
All Instruments
COMPOSITION & LYRICS
Philip Kayode Moses
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Philip Kayode Moses
Producer
Miichel
Producer
Leandro Hidalgo
Mixing Engineer
Lyrics
[Verse 1]
Gimme some fire oh, gimme some riddim and blues
Gimme that whine wey dey burst my mind, baby girl go loose
Olo mi, ma kala oh
Shey you know na you I choose?
'Cause me I don fall, ọmọ, me I don fall like I'm high on booze
[PreChorus]
Baby girl, dutty whine (Ehn-eh)
Gimme that (Ayy-ayy), kitty cat ('ge-'ge), press rewind (Okay)
Your yansh big, oh my baby Caroline
Hullabaloo, hullabaloo
You like this? (Ehen) like that? (Ayy-ayy)
Stylish (Ge ge), fine whine (Okay)
Make a bad man fall in love, fall in love oh-oh
[Chorus]
Oh-no-no (No-no)
Me wanna spend my dough-dough (Dough-dough)
Dey gimme touch, I'll follow (Follow)
My baby girl, kini koko? Kini koko?
I no-know (No-know)
Wetin you do me? I don't know (Don't know)
Dey gimme touch, I'll follow (Follow)
My baby girl, kini koko-ko? Kini koko-ko?
[Verse 2]
I fit to give you last card in my purse
Nobody badder than you, my God
I'll make your life Gucci, make your life Gucci I belong to you olo mi
(No rizz o) Bad, Angelina Jolie (Jolie)
Your face card never decline ('cline)
Iwọ, iwọ, iwọ lo le yo mi (Yo mi) Lo le yo mi (Yo mi)
[PreChorus]
Oh baby, dutty whine (Ehn-ehn)
Gimme that (Ayy-ayy), kitty cat ('ge-'ge), press rewind (Okay)
Your yansh big, oh my baby Caroline
Hullabaloo, hullabaloo
You like this? (Ehen) Like that? (Ayy-ayy)
Stylish (Ge ge), fine whine (Okay)
Make a bad man fall in love, fall in love oh-oh
[Chorus]
Oh-no-no (No-no)
You make me wanna spend my dough-dough (Dough-dough)
Dey gimme touch, I'll follow (Follow)
My baby girl, kini koko? Kini koko?
I no-know (No-know)
Wetin you do me? I don't know (Don't know)
Dey gimme touch, I'll follow (Follow)
My baby girl, kini koko-ko? Kini koko-ko?
[Refrain]
Kilamity, kilamity oh-ay, kilamity
Kilamity, my girl, kilamity
Kilamity oh-ay
Carry your matter for my head 'til eternity
Eternity oh-ay, eternity
Eternity oh-ay, eternity
Kilamity oh-ay
Carry your matter for my head, baby
[Outro]
Me feels good
Me feels good
(Riidimahkoolayo)
Written by: Philip Kayode Moses