Top Songs By MOONLIGHT AFRIQA
Credits
PERFORMING ARTISTS
MOONLIGHT AFRIQA
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Imaekhai Richard Igebina
Songwriter
Ifiok Monday Effanga
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mikaba
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Kokoloko momani otokpo kose
Your body na my first-aid care
Body wey dey make me want to lose my senses
Come along, make we jakutukpa, make you jack my sense
I dey hot, na to cool myself
E don burst, na to cast and bend it
[PreChorus]
I reminisce, fine remedy
All of the times you be my medicine
My right energy, my sweet cannabis
When I dey down she go down on her knees
So I reminisce, you're fine remedy
All of the times you be my medicine
My right energy, my sweet cannabis
When I dey down she go down on her knees
[Chorus]
Wetin I go gain if I lose your love
No more there when I need your touch
Fire me if I ever wrong
We go dey till thy kingdom come
You deserve all the love I give
None but you wey fit grant my peace
And this time e don dawn on me
Without you I no feel complete
[Verse 2]
I no fit explain wetin I dey feel right now
Gladness
You dey pon my mind
Madness
If you no con dey my side
Sadness
On my side
Kindness
Even if them tell me stop, I go still wan go
Blindness
Kirimato high my soul
Highness
Na you I wan give my love
[PreChorus]
I reminisce, fine remedy
All of the times you be my medicine
My right energy, my sweet cannabis
When I dey down she go down on her knees
So I reminisce, you're fine remedy
All of the times you be my medicine
My right energy, my sweet cannabis
When I dey down she go down on her knees
[Chorus]
Wetin I go gain if I lose your love
No more there when I need your touch
Fire me if I ever wrong
We go dey till thy kingdom come
You deserve all the love I give
None but you wey fit grant my peace
And this time e don dawn on me
Without you I no feel complete
Written by: Gabriel Marvellous Edafe, Imaekhai Richard Igebina