Lyrics

Elohim Hosanna
Gba adura fu won before I roll the cana
Make my battery no tire
Carry me through the storm
Dey with me for the fire
Some nights chasing for my breath
When there\'s nothing left
Na you be my life line
Yelebosh legebragadosh
See heavenly tongues I dey fire
Smiley, million impressions
But no one really knows how I
Feel inside, God\'s timing
Is perfect, until then
I go dey hide behind the emoji
Is it that I\'m lying saying that I\'m fine
When it\'s just another tear rolling down my cheek
Still vibing
I no really send
I dey hide behind the emoji
Hmmmm
Na wa oh
Man body full with para oh
Pressure wey man face sara oh
Na why I dey hide behind the emoji
Hmmmm
Na wa oh
Man body full with para oh
Pressure wey man face sara oh
Thats why I dey hide behind the emoji
Say for some of us
The war na follow come
Smiley pon my face but e
Fake like silicon
Wetin man dey chase
Why am I steady on the run
Will I make it out alive
When I\'m done hmmm
Gotta speak more with my family
Tell Tarela not to worry
Long as my heart still rocking
Imma ride till dem dark clouds sunny
And I woke up this morning
Hear my brother\'s gone
On a journey
Too many shots as I\'m drowning in my thoughts
And I\'m staring at these Photos feeling sorry
Smiley, million impressions
But no one really knows how I
Feel inside, God\'s timing
Is perfect, until then
I go dey hide behind the emoji
Is it that I\'m lying saying that I\'m fine
When it\'s just another tear rolling down my cheek
Still vibing
I no really send
I dey hide behind the emoji
Smiley, million impressions
But no one really knows how I
Feel inside, God\'s timing
Is perfect, until then
I go dey hide behind the emoji
Is it that I\'m lying saying that I\'m fine
When it\'s just another tear rolling down my cheek
Still vibing
I no really send
I dey hide behind the emoji
 Hmmmm
Na wa oh
Man body full with para oh
Pressure wey man face sara oh
Na why I dey hide behind the emoji
Hmmmm
Na wa oh
Man body full with para oh
Pressure wey man face sara oh
Thats why I dey hide behind the emoji
Written by: Peter Oyinbrakemi Francis
instagramSharePathic_arrow_out