Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Jaido P
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olajide Taiwo
Songwriter
Lyrics
[Intro]
Shopla
[Verse 1]
For early mor mor
I just dey nor nor
Ayele (Ugh), omo
Genuine ore showon (Walahi)
Lati day one, moti mokan
Some of day ones never gonna mumi mona
Lati day one, moti stubborn
Thinking I'm gone gone, emiti mo tanwon
[PreChorus]
Them go talk (Them go talk)
Ahh, weytin sup? (Ohh, weytin sup?)
Say them no love me anymore?
I no dey listen, ki lo nso, me I bone their side
See weytin the money cause (See weytin the money cause)
I no want anybody loss (I no want anybody loss)
Padi, padi, no be by force (Padi, padi, no be by force)
I swear to god, I go stand, I go kpo and guide
[Chorus]
Me I no dey play with my money oh, o, o
'Cos, you no go take the blame for me oh, o, o
Brother, no dey play this kind cunny ohh
After you do me bad, no tell me sorry ohh
[Chorus]
Me I no dey play with my money oh, o, o
'Cos, you no go take the blame for me oh, o, o
Brother, no dey play this kind cunny ohh
After you do me bad, no tell me sorry ohh
[Verse 2]
Mi o mo, mi o mo
You no dey consider ahhh
So, we no be bruh ahhh
We got trust issues
Una plenty wey just won see me down, my g, I dey tell you
Una plenty wey no won see me rise, like garri ijebu
For inside street we dey show love, but, some other time aman jeju
Na disagree to agree my brother, if we fight, we fit settle
I dey do am, ko s'eni t'oye
Ise Oluwa ju ti alfa loo
Ise Oluwa, ko s'eni t'oye
Ise Oluwa, o lo far gan
[Chorus]
Me I no dey play with my money oh, o, o
'Cos, you no go take the blame for me oh, o, o
Brother, no dey play this kind cunny ohh
After you do me bad, no tell me sorry o
[Chorus]
Me I no dey play with my money oh, o, o
'Cos, you no go take the blame for me oh, o, o
Brother, no dey play this kind cunny ohh
After you do me bad, no tell me sorry o
Written by: Olajide Taiwo