Upcoming Concerts for Shallipopi

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shallipopi
Shallipopi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Crown Uzama
Crown Uzama
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Larrylanes
Larrylanes
Producer

Lyrics

[Intro]
En
(They call me Shallipopi)
En-en-en-enter
[Chorus]
Everyday when I wake up
Money dey find me o
Before money con dey find me
Many people dey whine me o
I work body tire me
From 7 job, they fire me
I con start dey smoke igbo
Flying like flamingo oo
People never put mouth for my matter, I go put them to rest
Where I for come nor be clear eye, so, if you dey whine, we many wey go vex
The kind money you go get dem go find you
Nain make they dey find me o
[Bridge]
Elon dey find me o
President dey find me o
Governor dey find me
All of them they dey find me o
[Bridge]
Elon dey find me o
President dey find me o
Governor dey find me
All of them there dey find me o
[Verse 1]
Find me, find me, mmm, demma find me
Diamonds on my neck and my wrist e be Icey
I'm in New York City, NYC
Cury on the beat, so the beat might be spicy
Nor go try me, I fit take action
Take action with my bumpersion
No need for any interaction
Nor dey call my phone if nor be transaction way
Nor go try me, I fit take action
Take action with my bumpersion
No need for any interaction
Nor dey call my phone if nor be transaction way
[Chorus]
Everyday when I wake up
Money dey find me o
Before money con dey find me
Many people dey whine me o
I work body tire me
From 7 job, they fire me
I con start dey smoke igbo
Flying like flamingo oo
People never put mouth for my matter, I go put them to rest
Where I for come nor be clear eye, so, if you dey whine, we many wey go vex
The kind money you go get dem go find you
Nain make they dey find me o
[Outro]
Dey find me o
Dey find me o
Written by: Crown Uzama, Olanrewaju Adeyemi
instagramSharePathic_arrow_out