Top Songs By Peeray
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Peeray
Performer
Governor’s violinist
Violin
COMPOSITION & LYRICS
Eyiwumi Olawale Pelumi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ajeonthemix
Mixing Engineer
Yinx
Producer
Lyrics
I remember in the early days
Wey dem no send me
Small money dem go turn friendly on God
Say dem get my back and front
Dem wan Dey carry me go war front
( eh eh eh)
Who Dey wan dey deceive
Man I trust no man but God
So I live my life on God
Say make my sure ticket no cut
Baba God shon gbo mi
( eh eh eh )
e no go bad if I build for my mummy
( eh eh eh )
Nah depression make my dealer Dey call me
(Eh eh eh )
Make I no loss as I dey for my jorney
( eh eh eh)
if I wrong you I swear I’m sorry
( eh eh eh )
Not intentional man dey worry
( eh eh eh)
I gatz to make ham no wan talk story
( eh eh eh )
Carry my cross mogberumi sori
(Eh eh eh)
Baba God shon gbo mi
( eh eh eh )
e no go bad if I build for my mummy
( eh eh eh )
Nah depression make my dealer Dey call me
(Eh eh eh )
Make I no loss as I dey for my jorney
( eh eh eh)
if I wrong you I swear I’m sorry
( eh eh eh )
Not intentional man dey worry
( eh eh eh)
I gatz to make ham no wan talk story
( eh eh eh )
Carry my cross mogberumi sori
(Eh eh eh)
boomshakabula for that ****
wey dey wish me bad
Akoba adaba
I return ham back
Stacking my mullar tryna get my bag
Nah Jehovah wey dey get my back
Wetin you wish me I wish you back
Evil you wish me I jump ham pass
So I’m on the road nonstop
Make I fit to reach on top
No he say dem no wan see you make ham
But tell me who want make you rise pass
Tell me who want make you fly high
High pass them
I can tell
Many good life for the ones that care
Awe
No time to Dey slack mi o gbagbe
All the things wey I promise mama eh
Omo to ko wode malo mowe
No want bad energy Hanhan
Baba God shon gbo mi
( eh eh eh )
e no go bad if I build for my mummy
( eh eh eh )
Nah depression make my dealer Dey call me
(Eh eh eh )
Make I no loss as I dey for my jorney
( eh eh eh)
if I wrong you I swear I’m sorry
( eh eh eh )
Not intentional man dey worry
( eh eh eh)
I gatz to make ham no wan talk story
( eh eh eh )
Carry my cross mogberumi sori
(Eh eh eh)
Baba God shon gbo mi
( eh eh eh )
e no go bad if I build for my mummy
( eh eh eh )
Nah depression make my dealer Dey call me
(Eh eh eh )
Make I no loss as I dey for my jorney
( eh eh eh)
if I wrong you I swear I’m sorry
( eh eh eh )
Not intentional man dey worry
( eh eh eh)
I gatz to make ham no wan talk story
( eh eh eh )
Carry my cross mogberumi sori
(Eh eh eh)
Man wan
Pull up in a Porsche
Pull up in a Porsche
Panamera
Pull up in a brand new Porsche
**** want something
But **** no wan rush
Written by: Eyiwumi Olawale Pelumi