Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Cazulee
Cazulee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Cazulee
Cazulee
Songwriter
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
General Okizy
General Okizy
Producer

Lyrics

[Verse 1]
I want be the son wey go make mama proud
But after the school n***a gat no job
Na why you see many n***a they do fr**d
Because they believe that's only weapon
[PreChorus]
I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to follow the way
Make e no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na wetin I gain?
Ṣebi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
[Chorus]
Sapa dey roar like a lion
I pack all my things on my nylon
Have been say make by-gone be by-gone
But he no go good make I die young
[Verse 2]
So every time man have been bombing
Mack Zuckerberg sef don know me
Anytime wey me I log in
E say make I prove if I'm from Turkey
VPN nord na my token
If you know say you fit talk it
No be my fault but I'm making an effort to make money buy Benz for mommy
[PreChorus]
I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to follow the way
Make e no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na wetin I gain?
Ṣebi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
[Chorus]
Sapa dey roar like a lion
I pack all my things on my nylon
Have been say make by-gone be by-gone
But he no go good make I die young
[Verse 3]
Igba sapa mu mi ni mo faraya
I comot for hood ki n ma talaka
Make man pikin no go dey faraya
Say daddy why you no make this gwalala
When your mate dey work, ṣ'ẹyin you l'ọn sun o?
To ba n gbere kọja kori mi ma sun o
Make nobody carry my title, I carry my cross
I fought for my life all alone
All my life all alone
Strive and live on coded
Stakraba stay loaded (Ko seeyan n bẹ ma wo bẹ)
My brother stay guided
Money no be everything o
All my life all alone
Strive and live on coded (Strive and live on coded)
My brother stay guided
Money no be everything o
[PreChorus]
I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to follow the way
Make e no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na wetin I gain?
Ṣebi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
[Chorus]
Sapa dey roar like a lion (Sapa dey roar like a lion)
I pack all my things on my nylon (I pack all my things on my nylon)
Have been say make by-gone be by-gone, ah-ah-ah-eh
But e no good make I die young
Written by: Cazulee, T.I BLAZE
instagramSharePathic_arrow_out