Upcoming Concerts for Timaya
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Timaya
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timaya
Songwriter
Shaggy
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Young-D
Producer
Lyrics
[Verse 1]
I'm that guy wey dey make all the girl dem dey feel fine
Chillin with my guys all day, everybody feel alright
Anytime I dey around your town the girl ama hug me like skin tight
No no no
[Verse 2]
I'm the girls dem lotto, tell your boyfriend sit down and joko
Sit down and joko
Tell your boyfriend sit down and joko
Leggo
[Verse 3]
Unto you my baby
Unto you my love
All my girls dem love the way doing it up and down
Girl, tell me say she like my eh me rollin
Girlll she tell me say, she like the way mi a mi givin thing
[Verse 4]
When Mr Lova, pull up in adi
I cup your body, and call me daddy
You neva dey there, ask anybody
Ask anybody
[Verse 5]
Somebody girl wanna take me home
Three girl feel mi bati ratio
All over the world anywhere we go (The girl wanna play like the radio)
Mr Lova Lova all the girlies all the century
Every documentary a try document me
Girl afi power so she treat mi fidilenty
[Verse 6]
Whoa
Wait mi wanna make a entry
Girl if its not this, if not that come and tell me
Face ferrari the body dem ma bentley
How much girl mi have mi afi tell emma plenti
20 x 20
[Verse 7]
As soon as dey pull up she wan mi
She say she no care where her man stay
Becos she wan dey where the gang dey
And when dey don dey, they don dey
[Verse 8]
As soon as they pull up in**
That mean say you do not disturb mi
You just lost your girl yeah she runway
She runaway, mi say she runway
[Verse 9]
Shawty wanna bend down low
She wan burst up a whine for mi
Shawty wanna be my baby mama
Everywhere mi dey she wan dey with mi
[Verse 10]
E bi mi b the guy where dey make dem dey feel fine
Mi am chillin with with my guys everybody dem alright
Stepping inna ur town all the girls dem a hug mi like skin tight
Oh no, no
Im d girl dem lotto, I just bought your girlfriend a condo
[Verse 11]
So sitdown and joko
Oh ai
I don't wanna hear noise (Bring in the ladies)
Unto you my baby eh
Unto you my love oh ai
All my girls dem love the way doing it up and down (Bring am come)
Ohh, oh nana
Leggo, bring it am, bring
Bring am come to me
Bring am come to me
Bring am come to me
Girl em ma come to mi
The woman dem ma come to me
Leggo
Girl em ma come to me
Written by: Shaggy, Timaya