Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boj
Boj
Performer
Mr Eazi
Mr Eazi
Performer
David Adedeji Adeleke
David Adedeji Adeleke
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Davido
Davido
Composer
Bolaji Ojudokan
Bolaji Ojudokan
Lyrics
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Lyrics
Oluwademilade Alabi
Oluwademilade Alabi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
GMK
GMK
Producer

Lyrics

[PreChorus]
Abracadabra no dey cause bele
My jalabia no be for Cele
[Chorus]
Emi CIA baba nla under G
O fẹ pa mi pẹlu gbogbo ibadi
Ti m ba fọwọ kan o fun mi igbati
Yeh yeh eh eh
Emi CIA baba nla under G
O fẹ pa mi pẹlu gbogbo ibadi
Ti m ba fọwọ kan o fun mi igbati
Yeh yeh eh eh
[Verse 1]
Aunty, you see the body just ginger me
Me I dey feel the back e just dey gbọn gbọn
Girl you make a **** want to gbe body
What is the colour of your panty?
Ọmọ we go ball till i go puncture you
Me I like the back it just dey gbọn gbọn
Girl you make a **** want to gbe body
[Verse 2]
Ha, ebelebe gan gan gan
Come from Gbagada gan gan gan
Badder than badder gan gan gan
In my agbada gan gan gan
Mo ni ebelebe gan gan gan
Come from Gbagada gan gan gan
Badder than badder gan gan gan
Die for your matter gan gan gan
[Verse 3]
Me me I no go lie I be ashawo
If you give me chance mo ma nawo
Me me I no go lie I be ashawo
If you give me chance mo ma nawo
Girl back it up oya yọ idi yọ idi
Gimme whine make I nau-naughty naughty
Gir-girl back it up oya yọ idi yọ idi
Give me whine make I nau-naughty naughty
Gir gir gir gir gir, gir gir gir gir
Girly gimme whine oya yọ idi yọ idi
Back it up make I nau-naughty naughty
[PreChorus]
Abracadabra no dey cause bele
My jalabia no be for Cele
[Chorus]
Emi CIA baba nla under G
O fẹ pa mi pẹlu gbogbo ibadi
Ti m ba fọwọ kan o fun mi igbati
Yeh yeh eh eh
Emi CIA baba nla under G
O fẹ pa mi pẹlu gbogbo ibadi
Ti m ba fọwọ kan o fun mi igbati
Yeh yeh eh eh
[Verse 4]
Aunty, you see the body just ginger me
Me I dey feel the back e just dey gbọn gbọn
Girl you make a **** want to gbe body
What is the colour of your panty?
Ọmọ we go ball till i go puncture you
Me I like the back it just dey gbọn gbọn
Girl you make a **** want to gbe body
[Verse 5]
Ha, ebelebe gan gan gan
Come from Gbagada gan gan gan
Badder than badder gan gan gan
In my agbada gan gan gan
Mo ni ebelebe gan gan gan
Come from Gbagada gan gan gan
Badder than badder gan gan gan
Die for your matter gan gan gan
Written by: Bolaji Ojudokan, David Adedeji Adeleke, Mobolaji Odojukan, Oluwademilade Alabi, Oluwatosin Oluwole Ajibade
instagramSharePathic_arrow_out