Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
T.I BLAZE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Okizy
Producer
Lyrics
Ah-ya-ya, ya, ah-ah
Ah-ah, ahh, yeah-yeah, ayy
(General 'Kizy)
(Dan-Dan-Dangerous)
Too many times I go dey
Before you even know nothing dey
A ti ń bá a bọ̀ tipẹ́, not today-yy
Life no be joke
Many things t'ọ́n ti rò pé àwọ́n jẹ lọ
ọgbọ́n má j'ẹbọ t'ógún má jẹ lọ
"I first to do" no dey pain
If I fall, I go still rise again
Me I don know sey, nothing good comes easily
All over the world, make dem feeling me, feeling me, yeah
Feeling the rhythmi, rhythmi, yeah
Me I don know sey, nothing good comes easily
All over the world, make dem feeling me, feeling me, yeah
Feeling the rhythmi, rhythmi, yeah
Eh
Oya, oya-oya, oya, oya
Oya, ah-ah
Oya, oya-oya, oya, oya
Ye eh
Oya, oya-oya, oya, oya
Oya, ah-ah
Oya, oya-oya, oya, oya
Yeah
Yeah-ah-ayy, ah-ayy, ah-ayy, ah-ayy
Ah-eee, ah-eee
Dem gimme lapii, I bomb
Dem gimme Colosa, I puff
Dem call me sey "make I come"
Homies con dey pray for my fall
Why t'ọ́n bí'nú?
Why t'ọ́n yín'mú, yín'mú?
Me I see them but I code, code
As ọmọ oró, I no fold, fold
A ma f'ẹyín, a tún j'ọma jó
Me I don know sey nothing good comes easily
All over the world, make dem feeling me, feeling me, yeah
Feeling the rhythmi, rhythmi, yeah
Me I don know sey nothing good comes easily
All over the world, make dem feeling me, feeling me, yeah
Feeling the rhythmi, rhythmi, ah
Eh
Oya, oya-oya, oya, oya
Oya, ah-ah
Oya, oya-oya, oya, oya
Ye eh
Oya, oya-oya, oya, oya
Oya, ah-ah
Oya, oya-oya, oya, oya
Eh
Ojú wọn ti ja, ojú wọn ti ja
T'ọ́ ba bọ́ ó ti lọ, ó ti lọ
Ojú wọn ti ja, ojú wọn ti ja
Ojú wọn ti ja, ojú wọn ti ja
T'ọ́ ba bọ́ ó ti lọ, ó ti lọ
Ojú wọn ti ja, ojú wọn ti ja
Iyeeeee
Written by: Marleykiddo, T.I BLAZE