Top Songs By Balloranking
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Balloranking
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Balogun Olamilekan
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
Full energy, no minimize
Boy ranking with the style, ah-ah
Mio lapo meji, I no nice
Bope boya dem go realize
Bope boya dem go realize
[Verse 2]
I pray for good
At times I dey remember my hood
I no fit forget my childhood
I no fit forget childhood
[Verse 3]
Kin showi pawo
Fuck million, I made billion bucks
Omo oro mo toro
Stack up my cash like say na building blocks
Baby face, baby thug
Jaiye bie ni Shey sendof
Omo eru gba Smirnoff
Orile to Melbourne
[Verse 4]
Where you dey when I dey ride three tire
So today I fit get anything I desire
Oya Jaiye mobasa
I carry tasha
Gbe Omo Abacha
Shebi mon dasha
I cash out
Woni won wami ni magodo
Emi Omo ologo
[Outro]
Kin showo pawo
Fuck million, I made billion bucks
Written by: Balloranking