Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kaestyle
Kaestyle
Performer
LeriQ
LeriQ
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kaestyle
Kaestyle
Songwriter
LeriQ
LeriQ
Composer
Kelvin Ibinabo Oriye
Kelvin Ibinabo Oriye
Songwriter
Eric Isaac Utere
Eric Isaac Utere
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
LeriQ
LeriQ
Producer

Lyrics

[Intro]
Whoa wo uh uh uh wo wo
Wo wo uh uh uh wo wo, hmm, yeah-yeah
Whoa
[Verse 1]
Igbo
And alcohol
That's all I need, I'm staying up till after 4
Burst out the loud
Turn down for what?
Girl, are you gonna shake your yansh? Say yes or nah
[Verse 2]
'Cos you see good girl
No dey my party
I need a Barney wey go put am for my body
If she's a rude girl
That one na paddy
Leave all these ashana for there, that one no sabi
[PreChorus]
See, my name gon' live forever but I'm tryna live for now
If this life is just a show, I'll kill it and take a bow
All the money wey you save, just no pray make motor jam you
'Cos this thing e no too serious, you go kpeme anyhow
[Chorus]
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
[Verse 3]
Chop all my savings
Only God can save me
I no wan dey hear say I no drink but liver fail me
You might think I'm crazy
Fucking all the ladies
I no wan dey hustle pass wetin dem plan to pay me
[PreChorus]
See, my name gon' live forever but I'm tryna live for now
If this life is just a show, I'll kill it and take a bow
All the money wey you save, just no pray make motor jam you
'Cos this thing e no too serious, you go kpeme anyhow
[Chorus]
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
[Bridge]
'Cos you see good girl
No dey my party
I need a Barney wey go put am for my body
If she's a rude girl
That one na paddy
Leave all these ashana for there, that one no sabi
[PreChorus]
See, my name gon' live forever but I'm tryna live for now
If this life is just a show, I'll kill it and take a bow
All the money wey you save, just no pray make motor jam you
'Cos this thing e no too serious, you go kpeme anyhow
[Chorus]
Yolo, yolo
Call the paramedic
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Written by: Eric Isaac Utere, Kaestyle, Kelvin Ibinabo Oriye, LeriQ
instagramSharePathic_arrow_out