Lyrics

[Intro]
Nini de o eh
[Verse 1]
When you see a girl, looking fly and so nice
Na money kill am, na money kill am
I tell you brother don't you toast in vain
Kan má béèrè pé "kí lo dé?"
Na wetin kill am? (Wetin kill am)
Say na konji kill am
[PreChorus]
You're looking fresh and so nice
Owo yapa plenty now, Lamborghini mọ ja wọn láyà
O ya baby ragabo mi
I love what you do to me
Jọ sunmọ mi ragabo mi
[Chorus]
Tonight I'm looking fresh and so nice
I took my private jet, its so nice
I'm living lavish, 10 million o
Mẹta lọkan mo mi elevate
That is why I gat to celebrate
10 milli milli, I'm living lavish
Nothing wey money no fit do now, nothing wey money no fit do now
Nothing wey money no fit do now (Nothing wey money no fit do now)
Nothing wey money no fit do now, nothing wey money no fit do now
Nothing wey money no fit do now (Nothing wey money no fit do)
[Verse 2]
Inna the club, everybody just dey call me
Everybody just dey turn up, when the gbẹdu just dey enter
Inna the club o, everybody just dey call me
Everybody just dey turn up, when the gbẹdu just dey enter
[PreChorus]
You're looking fresh and so nice
Owo yapa plenty now, Lamborghini mọ ja wọn láyà
O ya baby ragabo mi
I love what you do to me
Jọ sunmọ mi ragabo mi
I love what you do to me
[Chorus]
Tonight I'm looking fresh and so nice (Aiish)
I took my private jet, its so nice (Aii)
I'm living lavish, 10 million o
Mẹta lọkan mo mi elevate
That is why I gat to celebrate
10 milli milli, I'm living lavish
Nothing wey money no fit do now, nothing wey money no fit do now
Nothing wey money no fit do now (Nothing wey money no fit do now)
Nothing wey money no fit do now, Nothing wey money no fit do now
Nothing wey money no fit do now (Nothing wey money no fit do now)
[Outro]
Inna the club, everybody just dey call me
Everybody just dey turn up, when the gbẹdu just dey enter
Inna the club, Nini dé
When the gbedu just dey enter
Written by: Niniola Apata
instagramSharePathic_arrow_out