Lyrics

[Intro]
E dey kpo
We dey finish work e dey kpo
Danger for gate you dey dull
When na nsogbu dey come
[Verse 1]
For my life
I've been chasing, been chasing this paper
I no lie
If na die
I go make sure my people no suffer
For this life, yeah yeah
[PreChorus]
E dey kpo
We dey finish work e dey kpo
Danger for gate you dey dull
When na nsogbu dey come
When na nsogbu dey come
We dey finish work e dey kpo
Danger for gate you dey dull
When na nsogbu dey come
Yeah yeah
[Chorus]
Ẹbẹ
Ẹyin lẹ ma bẹbẹ
Emi ṣẹṣẹ bẹrẹ
Oluwa jẹ k'ori mi jaṣẹ
K'awọn to binu mi dakẹ
Ẹyin lẹ ma bẹbẹ
Emi ṣẹṣẹ bẹrẹ
Oluwa jẹ k'ori mi jaṣẹ
K'awọn to binu mi
[Verse 2]
In tha midst of a million people you know say I stand out
I no dey for all dema scandal
Everything wey I do say na standard
Woah woah
Suddenly people wey no wan gree for me now don dey calm down
I dey dribble there mental like Saka
For this lane me ah dey like ah tanker (Tanker)
[Verse 3]
Wetin be my own o?
As I dey sing I dey connect o
As the gbẹdu just dey torment o
Na so my people dey collect o
Holalala
See otokoto
For my party them dey gyrate o
All of the girls them dey relate o
And me no go let anybody for here wey go kill my vibe
Yeah
[PreChorus]
E dey kpo
We dey finish work e dey kpo
Danger for gate you dey dull
When na nsogbu dey come
When na nsogbu dey come
We dey finish work e dey kpo
Danger for gate you dey dull
When na nsogbu dey come
[Chorus]
Ẹbẹ
Ẹyin lẹ ma bẹbẹ
Emi ṣẹṣẹ bẹrẹ
Oluwa jẹ k'ori mi jaṣẹ
K'awọn to binu mi dakẹ
Ẹyin lẹ ma bẹbẹ
Emi ṣẹṣẹ bẹrẹ
Oluwa jẹ k'ori mi jaṣẹ
K'awọn to binu mi
Written by: Sugarbana
instagramSharePathic_arrow_out